Back to Top

Anifowose Video (MV)




Performed By: Zo LZ
Language: English
Length: 3:17
Written by: Solomon Udoka
[Correct Info]



Zo LZ - Anifowose Lyrics
Official




Man I'm on one
Like Dj Khaled I'm on one
All those late night una dey sleep
When I bin dey hustle till the sun up
Emi omolomo
Wey them talk say I dey common
Back then when I dey steady
Steadily wearing my donlup
Sorry I'm not sorry
I owe you no apology
Back then, when I no know
Wetin be broccoli
Giving them all of me
I still dey find more money
Ikele' do me strong thing
She talk say she love me
I'm glad that she changed me
I love what she turned me
Dem use me do ye ye
You go think say na play play o
When shishi no dey o yeah
Right then them dey dull me
Them dey dull me
When shishi no dey o yeah yeah
Right now dem dey call me
Dem dey call me
Omo anifowose
Yeah, yeah
Let's take it right back
I write, you no write back
But let's leave it like that
Cos life no be like that
Normally if you wan check am
You fi no go survive
Them things I don bypass
Girl I showed you true love
But you no wan hear my part
Na me f*ckup, my bad
I don dey use my brain
I no fi trust my heart
Wan ba mi ti
Wan le me wan be mi ti
Omo no familiarity
My ex wey go carry belle
Say she want to do me
Omo come see calamity
She want more
But then she telling me no no
Wetin come different, she don know
Dem use me do ye ye
You go think say na play play o
When shishi no dey o yeah yeah
Right now dem dey call me
Dem dey call me
Omo anifowose
Omo anifowose o
Omo anifowose o
Omo anifowose o
Omoanifowoseo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Man I'm on one
Like Dj Khaled I'm on one
All those late night una dey sleep
When I bin dey hustle till the sun up
Emi omolomo
Wey them talk say I dey common
Back then when I dey steady
Steadily wearing my donlup
Sorry I'm not sorry
I owe you no apology
Back then, when I no know
Wetin be broccoli
Giving them all of me
I still dey find more money
Ikele' do me strong thing
She talk say she love me
I'm glad that she changed me
I love what she turned me
Dem use me do ye ye
You go think say na play play o
When shishi no dey o yeah
Right then them dey dull me
Them dey dull me
When shishi no dey o yeah yeah
Right now dem dey call me
Dem dey call me
Omo anifowose
Yeah, yeah
Let's take it right back
I write, you no write back
But let's leave it like that
Cos life no be like that
Normally if you wan check am
You fi no go survive
Them things I don bypass
Girl I showed you true love
But you no wan hear my part
Na me f*ckup, my bad
I don dey use my brain
I no fi trust my heart
Wan ba mi ti
Wan le me wan be mi ti
Omo no familiarity
My ex wey go carry belle
Say she want to do me
Omo come see calamity
She want more
But then she telling me no no
Wetin come different, she don know
Dem use me do ye ye
You go think say na play play o
When shishi no dey o yeah yeah
Right now dem dey call me
Dem dey call me
Omo anifowose
Omo anifowose o
Omo anifowose o
Omo anifowose o
Omoanifowoseo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Solomon Udoka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Zo LZ

Tags:
No tags yet