Hmmmm hmmmmm hmmmm hmmm hmmmm
Hello sister Veronica
I'm singing this piece from a place of pain
Life has taught me so hard
Everyday now I'm not afraid ye ye
I keep explaining myself
But to everyone it seems I'm not serious again eh eh
I Dey jonze dem say this guy
We no understand we no even know wetin you stand for eh eh
I look like a liar I look like I'm lost
I decided to work very hard but nothing to show for my work
Dem don already tag me dem don tag me the worst
Believe what you want believe what you want
I look like a liar I look like I'm lost
I decided to work very hard but nothing to show for my work
Dem don already tag me dem don tag me the worst
Believe what you want believe what you want
Inside traffic I dey pray to baba God
I Dey tell am my pain
I dey remind am say
I get this babe wey I wan give vaca
I want give her surprises and something to enjoy
I know Wetin I suppose to do for you
I sabi everything wey go make you smile
But na the money and the fame I dey find too
You sha see say I dey sing
I never blow too
But on God I pray on God I believe
I no dey fear one day I will succeed
Baby girl just give me some minute
Baby girl just give me some minute
I look like a liar I look like I'm lost
I decided to work very hard but nothing to show for my work
Dem don already tag me dem don tag me the worst
Believe what you want believe what you want
I look like a liar I look like I'm lost
I decided to work very hard but nothing to show for my work
Dem don already tag me dem don tag me the worst
Believe what you want believe what you want
Neyoog ANG superrr