Back to Top

I Pray Video (MV)




Performed By: Zino Racks
Language: English
Length: 2:35
Written by: Timikoru Woma
[Correct Info]



Zino Racks - I Pray Lyrics
Official




Sabi boy con fine
If no be God I for no dey this place
If you know the story you for no dey hate
Many people dey
Dem won take my place
Dem no fit take my place
Because dem no know my pain
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
Hallelu Hallelu
Many many things i dey do
I no be mumu I no be mumu
And I thank God I no do juju
Blessings come my way today
Money come my way today
We no go see sapa again we no go see Sapa again
If no be God I for no dey this place
If you know the story you for no dey Hate
Many people dey
Dem won take my place
Dem no fit take my place
Because dem no know my pain
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Sabi boy con fine
If no be God I for no dey this place
If you know the story you for no dey hate
Many people dey
Dem won take my place
Dem no fit take my place
Because dem no know my pain
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
Hallelu Hallelu
Many many things i dey do
I no be mumu I no be mumu
And I thank God I no do juju
Blessings come my way today
Money come my way today
We no go see sapa again we no go see Sapa again
If no be God I for no dey this place
If you know the story you for no dey Hate
Many people dey
Dem won take my place
Dem no fit take my place
Because dem no know my pain
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
I pray today
Hustle go pay
More money today
Sele go dey
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Timikoru Woma
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Zino Racks

Tags:
No tags yet