Maria eh
Shey you tok say
Say I tok say
Sarah tok say
Now dey don dey carry tok go
Marie see o
Shey na small tok wey you talk
Now dey don dey cut you off
Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh
Sister Marie
Marie eh
Make I ask you
Shey na you everybody dey talk about so
Me I tire for you o
Marie see o
Shey na small tok weh you tok
All your friends dey coba you
See all the tins I dey tok'am so
Follow go ask Caro
No puti mouth If they no call you o
See all the tins I dey tell you so
Everybody sef dey do
Girls will always be girls
Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh