You Dey feel am?
Oh no no no no no
Uhh uh huh huh
Uhh huh huh uh
Make nobody teach me
How to spend my money On God
When i dey hustle you no Come on board (come on Board)
Bad belle wanna quench My fire
But me i no dey use their Gas
Man i'm dying mentally Spiritually
Wetin my eye don see I no Fit tell
Only my headphone can Relate this story
Listening to burna boy Gbono feli
You told me that you need Me
Need me
You told me that you love Me
Now my cash don finish
You don the see me finish
Ohh you told me that you Need me
Need me you told me that You love me
Now my cash don finish
You don the see me finish
We dey tie kelle
We tie we dey tie bandana
We dey sell loud
We dey sell marijuana
We no want money make E Leave our aza
Ghetto wey we Dey only You be the planner
We Dey pray for survival
Cause only God fit to run Am
We plenty gon wey Dey Work hard
But no be say na we do Pass
My mummy seff needs a New house
Shey Your daddy seff no Wan be proud
Na all of us want to make Am
The Government seff no Dey check am
The love seff them the Fake am
Abi you want to debate Am?
Shebi your piss don Dey Dig ground
Omo your mind no go Touch ground
Let me go faraway Faraway
Oh way too faraway Faraway
Let me go faraway Faraway
Go way too faraway Faraway
Let me go faraway Faraway
Oh way too faraway Faraway
Let me go faraway Farraway
Oh way too faraway Faraway
You told that you need me Need me
You told me that you love Me
Now my cash don finish
You don the see me finish
Ohh you told me that you Need me
You told me that you love Me
Now my cash don finish
You don the see me finish
Let me go faraway Faraway
Oh way too faraway Faraway
Let me go faraway Faraway
Go way too faraway Faraway
Let me go faraway Faraway
Oh way too faraway Faraway
Let me go faraway Farraway
Oh way too faraway Faraway