Back to Top

JaGa JaGa Freestyle Video (MV)

Performed By: Zenpours
Language: English
Length: 1:13
Written by: Abdulazeez Ganiyu

Zenpours - JaGa JaGa Freestyle Lyrics
Official

Been to many places
Pass through many phases
So many called me lazy
But road to success ain't easy
This is balling szn, too much effizy
I be on the road all day
Doing anything for the mulla say we pop champagne
But we thank God that we don't look like what we've through
Eh Eh, Hallelujah
Many things don sup mehn, e really be like film
Sapa been hook us to the stem be like cream
Cause e been dey change my perfect skin
My black jean was the perfect Jean to any shirt that year
To ba fade mo ma dye e
Fresh fine boy mehn, I really thought I slayed
But the OT brought me where I am today
Una see say no be play
Mo ma de ibi ti ma de
Cause God didn't bring me here to let me down
Forever in my life I'll be relevant
Blowing tress loud
And I show my elegance to my lovely fans una very bad
Wetin JAH don bless no man put asunder
Any body wey try to check my Grace omo na thunder
Blessings coming in abundance (praise the lord)
OMO ALHAJI Gbaoooo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Abdulazeez Ganiyu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Zenpours

Tags:
No tags yet