Preh!
Zamorarararara Preh
Iya nreti nile
Baba nreti Loko
Best friend Mr Adewale
Gbogbo wa pata laman shonko
So I planned to change the story of my family
Cos if money no dey love is really hard to see
No be taboo if I change my papa life
No be taboo if I buy Benz for mama
No be taboo if I live a better life chai
No be taboo if you wire my aza o baba eh eh
As I dey hustle as I dey hustle baba make e dey pay baba
(Because I no fit wait again o)
My mama don dey old my papa don dey old I think you know baba
(Because I no fit wait again o)
I fast and pray like everyday just to make sure say hustle pay baba
(Because I no fit wait again o)
Make I no dey desperate baba answer my prayer baba
(Because I no fit wait again o)
(Interlude) zamorarara
Many many time e go be like say make you give up o
Forget all your worries pour yourself a glass make you drink up o (Preh)
People wey get problem plenty pass you
And no go do wetin pass you
And your blessings no go fit pass you by
I know say you sef dey try
No be taboo if you change my papa life brother
No be taboo if You buy Benz for mama
No be taboo if You live a better life
No be taboo if dem wire my aza o sister eh eh
As I dey hustle as I dey hustle baba make e dey pay baba
(Because I no fit wait again o)
My mama don dey old my papa don dey old I think you know baba
(Because I no fit wait again o)
I fast and pray like everyday just to make sure say hustle pay baba
(Because I no fit wait again o)
Make I no dey desperate baba answer my prayer baba
(Because I no fit wait again o)
Iya nreti Nile
Baba nreti loko
So I planned to change the story of my family
Cos if money no dey love is really hard to see!
Zamorararara Edliner Magic!