Back to Top

Yunh Dee - JAH BLESS Lyrics



Yunh Dee - JAH BLESS Lyrics




I don't stop I'm not done yet
And I stand on my lane me I rugged
Plenty water no dey full for basket
Na why I learn make I no carry wrong step

Yeh yeh

No make me upset
Na small thing dey pain me I run vex
Give me solid beat make I chop first
Cos all my guys for the town dem no wan hear

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all my fans for life

Ama give you everytime
Ama give you detty barz
Tell them say the boy bad
Plenty for lyrics for my yard

Oh lord of Elisha
When my music self go cast
And I pray make e fast
Strong Grace wey go last

Reminiscing my past
When everything was dark
Many hiss for my back
Dem say me no fit star
I gat God for my back
And my fans dey my back
We no fit carry last
We doing great all the time

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all my fans for life
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I don't stop I'm not done yet
And I stand on my lane me I rugged
Plenty water no dey full for basket
Na why I learn make I no carry wrong step

Yeh yeh

No make me upset
Na small thing dey pain me I run vex
Give me solid beat make I chop first
Cos all my guys for the town dem no wan hear

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all my fans for life

Ama give you everytime
Ama give you detty barz
Tell them say the boy bad
Plenty for lyrics for my yard

Oh lord of Elisha
When my music self go cast
And I pray make e fast
Strong Grace wey go last

Reminiscing my past
When everything was dark
Many hiss for my back
Dem say me no fit star
I gat God for my back
And my fans dey my back
We no fit carry last
We doing great all the time

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Dey be like make you give us na
Ur gbedu touch e dey wake us damn
And i've been streaming ur songs all time
Jah bless all my fans for life

Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all fans for life

Jah bless Jah bless

Jah bless all my fans for life
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayomide Adebayo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Yunh Dee



Yunh Dee - JAH BLESS Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Yunh Dee
Language: English
Length: 2:44
Written by: Ayomide Adebayo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet