Back to Top

Yungstar - Freestyle Lyrics

Yungstar - Freestyle Lyrics
Official

So many things wey happen for My life man no fit talk
So many fears timoleso
So many promise and fail people Don over talk
Many problem wey i overcome
Na me know na me know
Sheybi na me know wetin i dey find
Make bad belle no go kill my vibe
Am not obsessed maybe not my time
Na me know
Na me know
Everyday of my life have been meditating
Never stop trying am ready to make it
Am not the best boy is grateful
Everyday I have been saying this to myself
Never give up am not depressed o
The boy must to make am
The boy must to make am
Everyday I have been saying this to myself
Never give up am not depressed o
The boy must to make am
The boy must to make am Uye
Wo ni kitepamoshe woni kinkawe
Not everyone get Chance some Runaway
Awon kan wa totufelomalay
So many dreams wey don go Astray
Man must to make am man must to make
Man must be greater man must be great
When they tackle you try to interchange
Me self dey try omo I no go fake am
Na me know na me know o
Sheybi na me know wetin I dey find
Make bad belle no go kill my vibe
Am not obsessed o maybe not my time
Na me know
Na me know o

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oreoluwa Ayomide
Copyright: Lyrics © DistroKid

Back to: Yungstar

Yungstar - Freestyle Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Yungstar
Written by: Oreoluwa Ayomide

Tags:
No tags yet