See I go by the name Zee2dwurld
Oh na
Oh lord of Yung zee
Oh na
Let's go
Get something in my head me I wan dey yarn
But I no fit to no fit to talk
Pick your girl from my side straight to my ride
Then I go put her on tour
Brody Brody no Dey whine that your kele wey I carry
I swear me go take ham to club
Put that shit all online
And she say zee surely is one of a kind
Why she go Dey for your domot
When she fit Dey in my comfort
You are sad boy she need a bad boy
Before I talk things don occur
Why she go Dey for your domot
When she fit Dey in my comfort
You are sad boy she need a bad boy
Before I talk things don occur
I call you my felony
You make me feel is a crime to Dey love
Sweet like indomie
Over your living body and your dead boy
You and your dead body
See for your girl I Dey do ping pong.
Eh for my bed we go marathon
She like it ko kin fe kotan
Only my talk lo de fe ma gbo
Eh for your girly wetin I go do for your girly
She love me love me ko kin fe kotan
I give her money money ko de wa ni tan
Get something in my head me I wan dey yarn
But I no fit to no fit to talk
Pick your girl from my side straight to my ride
Then I go put her on tour
Brody Brody no Dey whine that your kele wey I carry
I swear me go take ham to club
Put that shit all online
And she say zee surely is one of a kind
Why she go Dey for your domot
When she fit Dey in my comfort
You are sad boy she need a bad boy
Before I talk things don occur
Why she go Dey for your domot
When she fit Dey in my comfort
You are sad boy she need a bad boy
Before I talk things don occur