Back to Top

Yung Myyar - Malaga Lyrics



Yung Myyar - Malaga Lyrics




Many things I know
Give me the permission to
I need the permission to ride and be
Inside you
Many man dem try i no allow
Dey wan just chop and cruise (dey wan just chop and cruise)
Dey wan just spoil your mood
In the end they'll give you attitude
But I go dey here
I go still dey for you ah!

She dey do me things
Wey dey make me dey craze
Wey dey make me dey mara
She dey do me things wey I no relate
Wey I no fit understand
She dey tell me things, dirty things
Wey dey burst my mind
We'll be chilling by the poolside drinking all night

In malaga
Baby come hop in my Beamer
With the boy godzilla eh (with the boy god, with the boy god)
In malaga
I no say dey plenty ya
She you go stay we go do
We go do am as you like


All day all day
When she do the dance
Migraine migraine
Other girls try
They wanna chance and take your place
But no way no way
Girl you make a man cold
Na only you I choose
From many other girls wey my eyes don see
Love the way she put it down
The way she put it on me

She dey do me things
Wey dey make me craze
Wey dey make me dey mara
She dey do me things wey I no relate
Wey I no fit understand
She dey tell me things,dirty things
Wey dey burst my mind
We'll be chilling by the poolside
Drinking all night

In malaga
Baby come hop in my Beamer
With the boy godzilla eh (with the boy god, with the boy god)
In malaga
I no say dey plenty ah
Shey you go stay, we go do
We go do am as you like
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Many things I know
Give me the permission to
I need the permission to ride and be
Inside you
Many man dem try i no allow
Dey wan just chop and cruise (dey wan just chop and cruise)
Dey wan just spoil your mood
In the end they'll give you attitude
But I go dey here
I go still dey for you ah!

She dey do me things
Wey dey make me dey craze
Wey dey make me dey mara
She dey do me things wey I no relate
Wey I no fit understand
She dey tell me things, dirty things
Wey dey burst my mind
We'll be chilling by the poolside drinking all night

In malaga
Baby come hop in my Beamer
With the boy godzilla eh (with the boy god, with the boy god)
In malaga
I no say dey plenty ya
She you go stay we go do
We go do am as you like


All day all day
When she do the dance
Migraine migraine
Other girls try
They wanna chance and take your place
But no way no way
Girl you make a man cold
Na only you I choose
From many other girls wey my eyes don see
Love the way she put it down
The way she put it on me

She dey do me things
Wey dey make me craze
Wey dey make me dey mara
She dey do me things wey I no relate
Wey I no fit understand
She dey tell me things,dirty things
Wey dey burst my mind
We'll be chilling by the poolside
Drinking all night

In malaga
Baby come hop in my Beamer
With the boy godzilla eh (with the boy god, with the boy god)
In malaga
I no say dey plenty ah
Shey you go stay, we go do
We go do am as you like
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chizoba David, Unknown
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Yung Myyar



Yung Myyar - Malaga Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Yung Myyar
Language: English
Length: 3:03
Written by: Chizoba David, Unknown

Tags:
No tags yet