Back to Top

Young C - THEM NOR WANT YOUR HAPPINESS Lyrics



Young C - THEM NOR WANT YOUR HAPPINESS Lyrics




Ohh, yeah
Oh Lord my father
Abeg I no won die now
No let wetin dem plan work

Na say e go be
Ohh, yeah
Yeah yeah o, yeah yeah oh
Young C
So many things way boy's eyes don see

Way some de plan to fall you down
Dem de plan to bring you Down
Some dey think to die now
So many way dey sup for the street

So many things way dey happened now
Some de plan to bring you down
Some de plan evil now
Them no want your happiness

Some no won see you going higher
Many things way eye don see
No be wetin, dem go fit talk
Many things don dey sup

Daddy pray for me
Mommy pray for me
Sister pray for me
Uncle pray for me

Daddy pray for me
Mommy pray for me
Sister pray for me
Uncle pray for me

God dey for me
Some dey ues black Juju
Some dey plan evil now
But God dey my side

I no go too worry nah
I no fit fear again
Because God dey my side
God dey for me

God dey for me
So many things way boys eye don see
Way some dey plan to fall you down
Dem dey plan to bring you down

Some dey think to die now
So many things way dey sup for the street
So many things way dey happened now
Some dey plan to bring you down

Some dey plan evil now
Dem no want your happiness
Some no wan see you going higher
Many things way eye don see

No be wetin them go fit talk
Many things don dey sup
Daddy pray for me
Mommy pray for me

Sister pray for me
Uncle pray for me
Daddy pray for me
Mommy pray for me

Sister pray for me
Uncle pray for me
God dey for me
So many things way boys eye don see

Way some dey plan to fall you down
Dem dey plan to bring you down
Some dey think to die now
So many things way dey sup for the street

So many things way dey happened now
Some dey plan to bring you down
Some dey plan evil now
Dem no want your happiness

Some no wan see you going higher
Many things way eye don See
No be wetin dem go fit talk
Many things don dey sup

Ah ah ah eh eh

Oluwa send that your fire to my enemy
Ah ah ehooo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ohh, yeah
Oh Lord my father
Abeg I no won die now
No let wetin dem plan work

Na say e go be
Ohh, yeah
Yeah yeah o, yeah yeah oh
Young C
So many things way boy's eyes don see

Way some de plan to fall you down
Dem de plan to bring you Down
Some dey think to die now
So many way dey sup for the street

So many things way dey happened now
Some de plan to bring you down
Some de plan evil now
Them no want your happiness

Some no won see you going higher
Many things way eye don see
No be wetin, dem go fit talk
Many things don dey sup

Daddy pray for me
Mommy pray for me
Sister pray for me
Uncle pray for me

Daddy pray for me
Mommy pray for me
Sister pray for me
Uncle pray for me

God dey for me
Some dey ues black Juju
Some dey plan evil now
But God dey my side

I no go too worry nah
I no fit fear again
Because God dey my side
God dey for me

God dey for me
So many things way boys eye don see
Way some dey plan to fall you down
Dem dey plan to bring you down

Some dey think to die now
So many things way dey sup for the street
So many things way dey happened now
Some dey plan to bring you down

Some dey plan evil now
Dem no want your happiness
Some no wan see you going higher
Many things way eye don see

No be wetin them go fit talk
Many things don dey sup
Daddy pray for me
Mommy pray for me

Sister pray for me
Uncle pray for me
Daddy pray for me
Mommy pray for me

Sister pray for me
Uncle pray for me
God dey for me
So many things way boys eye don see

Way some dey plan to fall you down
Dem dey plan to bring you down
Some dey think to die now
So many things way dey sup for the street

So many things way dey happened now
Some dey plan to bring you down
Some dey plan evil now
Dem no want your happiness

Some no wan see you going higher
Many things way eye don See
No be wetin dem go fit talk
Many things don dey sup

Ah ah ah eh eh

Oluwa send that your fire to my enemy
Ah ah ehooo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Collins Victor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Young C



Young C - THEM NOR WANT YOUR HAPPINESS Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Young C
Language: English
Length: 3:11
Written by: Collins Victor
[Correct Info]
Tags:
No tags yet