Back to Top

Yjaycee - Pressure Ti Wa Lyrics

Yjaycee - Pressure Ti Wa Lyrics

E yo MANDEM (one time)
I Gat Goodnews for y'all
YJAYCEE is about to take over
So Fasten your seatbelt
YJAYCEE
Cus It's about to be a rough ride
We taking over baby

You say make I send Aza but I never see alert since morning
You say you be introvert you Dey post say house is boring
You no fit tell me say na grace you take Dey buy all the cars wey you get oo
You Dey shout na grace, we know say na soap you Dey use brother no forget o

Pressure Ti Wa
E wo pressure Ti wa (E wo pressure Ti wa)

From uptown to downtown anywhere you enter, you dey shut down
Girls dey mad over you like runtown
But your mama still day for your hometown

You left home to feed home
Now you no Dey pick call
But for your WhatsApp status you Dey tell others to put call

You get six house for Lekki
Your least car na Bentley
Na you be the life of the party
Vacation for Miami

Wetin we go call this kind of life
Na fake life
Person Wey get money no wan spend on family
Make him take five

Family first before the rest
You leave your family you go Dey flex
Pull up in a Benz with all your friends
Begin Dey ball with Lekki girls
Who you wan impress

Teach me how to catch fish
No Dey teach me how to chop fish

You no fit tell me say na grace you take Dey buy all the whole cars wey you get oo
You Dey shout na grace, we know say na soap you Dey use no forget o

E wo pressure
Mi o gbo oyibo
Oyibo gan o se so
Pressure ti wa
Ilu Ti daru

It's unbeatable
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Akanno John
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Yjaycee

Yjaycee - Pressure Ti Wa Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Yjaycee
Language: English
Length: 2:44
Written by: Akanno John

Tags:
No tags yet