So many thing for my life
Wey I Dey try put in line
But I gas to make money
Cause na Wetin I need for my time
Omo no time to dey waste no time
Every nigga want to Dey him prime
I just want excess money
Everything wey go make me jolly
When mama calls my phone I wanna give her bag
You know say everything I own I owe it up to Jah
I live my life on a low I no let nobody know
Cause this life wey we Dey live o
Every man must face him own
You know, that the world is so dark Right now and it's drowning my soul
Wanna put it uptown
You know say the way
You make it whine, yeah, yeah, you make it whine
I like it, baby girl, I like it, boogie down
But ah, the money, dey my my mind, I no go tayyaya
I want to make e, the money, I no go tire
I no go tire, baby girl, you my desire
See the way wey you come oh baby girl I no go tire
This your ileke oh baby girl e be like wire
Connecty electricity girl for body higher
I know say
This e your body na the thing
Wey I need girl, eh eh eh
You know say
Make I hold your body
Baby put all the thing
Make I break your body
Eh eh eh
You know say me I Dey for you uh
When I'm wanting you
Girl I Dey for you
I go grant you all revenue
You know say this love brand new (brand new)
I go jiky your cloth like blue(like blue)
Baby girl you make full( you make me fullll)
Baby girl you charge me too
Uh uhhhhh
When mama calls my phone I wanna give her bag
You know say everything I own I owe it up to Jah
I live my life on a low I no let nobody know
Cause this life wey we Dey live o
Every man must face him own
You know, that the world is so dark Right now and it's drowning my soul
Wanna put it uptown
You know say the way
You make it whine, yah, yah, you make it whine
I like it, baby girl, I like it, boogie down
But ah, the money, dey my my mind, I no go tayyaya
I want to make e, the money, I no go tire