Back to Top

Bebedi Video (MV)




Performed By: Yhugee
Language: English
Length: 2:58
Written by: Marvellous Odiakosa, Afeez Akinpelu




Yhugee - Bebedi Lyrics




Yhugeebaby o
I Dey like make I Dey on code
So I dey walk with my agbada
You no fit see me for road
Even if I clear goods for Apapa
Me i be tomatoes
Everybody perishable
No go whine oga ,
100 Billi i dey chase
Naim makey my mind
And my thing to tingasa
I know say I go run am eh
I go hustle till I retire
Say mama prayer Dan cover me
And we put everything on God

Ajinomoto, everything I Dey do for the area
We giving them cruise
E dey sweet OHA
All the girls them Dey likey to come to my party
Them Dey like to Dey redi o
Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shake e their body o
Bebedi o
Big ikebe e oooo
Come for your money o
Them go shake e their body o
When I spend e my money o

My sweet melanin
Girl no go do ojoro
This your body
Gbemi trabaye like i dey in colos
(Dami padä sayé
Make I still dey give you love dey go)

If I go where I go dey?
Baby I no want make you Dey away
Come to my place make we Dey today
Brekete everything hip pop hooray
You know say I'm a bad guy
And everything wey you want
I align am
Oh baby girl you be the one wey I go out for my kele house
Baby girl make you whine am slow

Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shakey their body o
Bebedi o
Big ikebe e ooo
Come for your money o
Them go shakey their body o
When I spendy my money o

My sweet melanin
Girl no go do ojoro
This your body
Gbemi trabaye like i dey in colos
(Dami padä sayé
Make I still dey give you love dey go)

Ajinomoto, everything I Dey do for the area
We giving them cruise
E dey sweet OHA
All the girls them Dey likey to come to my party
Them Dey like to Dey redi o
Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shake e their body o
Bebedi o
Big ikebe e oooo
Come for your money o
Them go shake e their body o
When I spend e my money o

Yhugeebaby oooo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yhugeebaby o
I Dey like make I Dey on code
So I dey walk with my agbada
You no fit see me for road
Even if I clear goods for Apapa
Me i be tomatoes
Everybody perishable
No go whine oga ,
100 Billi i dey chase
Naim makey my mind
And my thing to tingasa
I know say I go run am eh
I go hustle till I retire
Say mama prayer Dan cover me
And we put everything on God

Ajinomoto, everything I Dey do for the area
We giving them cruise
E dey sweet OHA
All the girls them Dey likey to come to my party
Them Dey like to Dey redi o
Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shake e their body o
Bebedi o
Big ikebe e oooo
Come for your money o
Them go shake e their body o
When I spend e my money o

My sweet melanin
Girl no go do ojoro
This your body
Gbemi trabaye like i dey in colos
(Dami padä sayé
Make I still dey give you love dey go)

If I go where I go dey?
Baby I no want make you Dey away
Come to my place make we Dey today
Brekete everything hip pop hooray
You know say I'm a bad guy
And everything wey you want
I align am
Oh baby girl you be the one wey I go out for my kele house
Baby girl make you whine am slow

Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shakey their body o
Bebedi o
Big ikebe e ooo
Come for your money o
Them go shakey their body o
When I spendy my money o

My sweet melanin
Girl no go do ojoro
This your body
Gbemi trabaye like i dey in colos
(Dami padä sayé
Make I still dey give you love dey go)

Ajinomoto, everything I Dey do for the area
We giving them cruise
E dey sweet OHA
All the girls them Dey likey to come to my party
Them Dey like to Dey redi o
Them Dey like to Dey redi o
Hear my song for the radio
Them go shake e their body o
Bebedi o
Big ikebe e oooo
Come for your money o
Them go shake e their body o
When I spend e my money o

Yhugeebaby oooo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Marvellous Odiakosa, Afeez Akinpelu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Yhugee

Tags:
No tags yet