XX-MAX
Towalin, Towalin
Dem go know
TUZY
Nne bia nzue ka arua
Nyem mu your number ka anyi ku
Nine months anyi muo
Rapu Ihe ndi uwa na akuo
Baby girl am sure that you really know
That you really know o
That am loving you baby take it slow
Just take slow baby
Always on my mind always by my side
I can not decide what I feel inside
I should let you know
That I can't let you go oh huh
Anytime that I kiss you
Anytime that I kiss you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Anytime that I touch you
Anytime that I touch you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Get money I go earn for you girl
Carry areoplane fly for you girl
Anything I can buy for you girl
Trust baby I can handle you girl
Get money I go earn for you girl
Carry areoplane fly for you girl
Anything I can buy for you girl
Trust baby I can handle you girl
Anytime that I kiss you
Anytime that I kiss you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Anytime that I kiss you
Anytime that I kiss you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Baby bia Kam kwagi one thing
Wetin you gain kwusinu de fronting
I don dey sight you for a long time
Oya pull off u b my sunshine
My love no be set up
No be politics,
You fit count on me I get many qualities
Pass me your love make I score goal
As I dey with you no d tell me you wan go
I no to like egg me mah no go mess up
NA me be Tuzy efemu bu headshot
Your love attacked me me mah don fall
Connect me I go pick call .
Echeufula echeufu
All ma niggas ha Na wetu
When am talking with my brothers hagasigi nwanne metu
This my love anyi ga Buru ba Bata
This my love eshi uzo na Bata
Demgoknorr
Get money I go earn for you girl
Carry areoplane fly for you girl
Anything I can buy for you girl
Trust baby I can handle you girl
Get money I go earn for you girl
Carry areoplane fly for you girl
Anything I can buy for you girl
Trust baby I can handle you girl
Anytime that I kiss you
Anytime that I kiss you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Anytime that I kiss you
Anytime that I kiss you
There's loving in your eyes
In your eyes I say
Omalicha mu omalicha mu
No body pass you omalicha
Omalicha mu omalicha mu
No body pass you omalicha
Omalicha mu omalicha mu
No body pass you omalicha
Omalicha mu omalicha mu
No body pass you omalicha