Back to Top

DREAMS Video (MV)

Performed By: WRIO
Language: English
Length: 2:51
Written by: Ademodi Ayomide

WRIO - DREAMS Lyrics

Uhhh.....uhhhh
Uhhhhhhhhhh

Eeeee...eee norrrr
Eee yannn
Tears for my eyes as me plucked the strings wey dey my guitar (woah woah)
Everyday for thief and one day for the owner see this life no balance at all
Be like I don lost..think I dey feel alright but don't wanna be found....
Tears for my eyes ...yeah yeah..
And ogogoro no wan high yeah..yeah

So many things wey my eyes don see
So many talk wey my ear don hear
So many shege wey my body don feel
So many things wey my mouth no fit talk woah woah yeah!
No dey reason me local my brother
This is my dream
This is my motherf*cking dream

So many people dem dey call me low budget Wizkid
I don't know ooo why!!!
Why you guys just dey talk shits to me ooo
My broooo why!!!
And me do my things see my brother say me send nooo one!
Jah God Dey my side ( Jah God Dey my side )

Cos see life is like a race
Make you pass the damn baton
Me fighting that my battle in silence
But no one notice
The people wickedy
And me don learn lesson
I Did nothing they vexing
Me bad don't try test me
People you know mostly are bad mind
But me focus no Dey mind
Many are sour like lime yeah...
Me prophecy jah prophesied
Me a cut my clothe my size
They faking but don't know that I play along they lies
Yeah! Yeah!

So many shege wey my eyes don see....
And many times me just dey dey think...
This my ghetto dream na for sure...
Woah woah...
Yeah! Yeah!
Woah nor nor nor.....yeah!

(Cos see life is like a race
Make you pass the damn baton
Me fighting that my battle in silence
But no one notice
The people wickedy
And me don learn lesson
I Did nothing they vexing
Me bad don't try test me
People you know mostly are bad mind
But me focus no Dey mind
Many are sour like lime....)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ademodi Ayomide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: WRIO

Tags:
No tags yet