Back to Top

Wole DSB - Letter to God Lyrics



Wole DSB - Letter to God Lyrics
Official




Oohh na na, ah eehh
Woletide oh
Las Las I go cause trouble
Big trouble hmm eh ehh
Vegaz
Yeh, because I dey find kukushi
Mo ma ti gbe le oni le
Because I refuse to be lazy
Mo ma ti sise oni se
I wish to live like Hushpuppi
But I don't want a fake life oh
I no fit to rock fake gucci
In my pocket, I no get shishi ahh
Oluwa put me for mind oh
Make you no forget me oh
I no say we your children too plenty gan
Make you no gbagbe mi oh
Ah eh baba ma lo gbagbe mi yeh eh
Ah eh jowo ma lo gbagbe mi
Kowa le kowa le
You say
Gbesoke gbesoke
See, if na try I don try
If na to pray
I don pray, I don fast yeh
If na try I don try
If na to pray
I don pray, I don fast
If na to thief I no sabi oh
If na to kill I no sabi oh
Yeh, I dey do wetin I know
Wetin I sabi gan gan
Me I dey try I know yeh
No over sabi gan gan
Oya blessings on my lane
Baba abeg blessings on my way
Oya bless me on my lane
Baba abeg bless me on my way
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Kowa le kowa le
You say
Gbesoke gbesoke
Wetin I dey find go sokoto
E dey for my shokoto
Money wey I dey find go Canada
Shebi e dey for Nigeria
Destiny helper where you dey
Locate me for where me I dey
I don't have to travel all over the world
Before I make my money oh
Baba bless me in my own country
Make me self dey jolly oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Hey, letter to God oh
Oh lord oh
(Mo ma ti sise oni se oh)
Ahh eh baba malo gbagbe mi
Ahh eh baba malo gbagbe mi
Ahh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oohh na na, ah eehh
Woletide oh
Las Las I go cause trouble
Big trouble hmm eh ehh
Vegaz
Yeh, because I dey find kukushi
Mo ma ti gbe le oni le
Because I refuse to be lazy
Mo ma ti sise oni se
I wish to live like Hushpuppi
But I don't want a fake life oh
I no fit to rock fake gucci
In my pocket, I no get shishi ahh
Oluwa put me for mind oh
Make you no forget me oh
I no say we your children too plenty gan
Make you no gbagbe mi oh
Ah eh baba ma lo gbagbe mi yeh eh
Ah eh jowo ma lo gbagbe mi
Kowa le kowa le
You say
Gbesoke gbesoke
See, if na try I don try
If na to pray
I don pray, I don fast yeh
If na try I don try
If na to pray
I don pray, I don fast
If na to thief I no sabi oh
If na to kill I no sabi oh
Yeh, I dey do wetin I know
Wetin I sabi gan gan
Me I dey try I know yeh
No over sabi gan gan
Oya blessings on my lane
Baba abeg blessings on my way
Oya bless me on my lane
Baba abeg bless me on my way
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Kowa le kowa le
You say
Gbesoke gbesoke
Wetin I dey find go sokoto
E dey for my shokoto
Money wey I dey find go Canada
Shebi e dey for Nigeria
Destiny helper where you dey
Locate me for where me I dey
I don't have to travel all over the world
Before I make my money oh
Baba bless me in my own country
Make me self dey jolly oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Hey, letter to God oh
Oh lord oh
(Mo ma ti sise oni se oh)
Ahh eh baba malo gbagbe mi
Ahh eh baba malo gbagbe mi
Ahh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
Letter to God oh
This na my letter to you oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kenneth Nwobasi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wole DSB



Wole DSB - Letter to God Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Wole DSB
Language: English
Length: 3:21
Written by: Kenneth Nwobasi

Tags:
No tags yet