Back to Top

Excuse Me Sir Video (MV)




Performed By: Wole DSB
Language: English
Length: 3:03
Written by: Kenneth Nwobasi, Tolu Oduwole




Wole DSB - Excuse Me Sir Lyrics
Official




Excuse me sir
Orishirishi lonse le
Ninu aiye aiye
Excuse me sir
Woletide na ni yeah
Excuse me sir
Las las i go cause trouble
Vegaz
Person like me no fit lazy rara hay
Person like me no fit be mugu laye o
If my country no help me
I gah to help myself
Since wey mama don born
I don reborn myself hey
Cuz politician mago mago
Gbogbo won ti mu ogogoro
Wonti fi owo wa logbe olosho
Won ma le so ododo mo
Politician mago mago
Gbogbo won ti mu ogogoro
Wonti fi owo wa logbe olosho
Won ma le so ododo mo
Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
Excuse me sir
Sir can you hear me sir
Hello sir sir
Sir se n gbo mi sir sir
Even God say let there be light o
But our nepa too stubborn
They no realise o hey
Lie dey lie for lie
Iro n pa iro fun ro
Na God go judge us walai
Eduro ka so kun na
Lie dey lie for lie o
Iro n pa iro fun ro
Na God go judge us walai
Eduro ka so kun na
Excuse me sir
Sir can you hear me sir
Hello sir sir
Sir se n gbo mi sir sir
Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
I'm sorry sir
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Excuse me sir
Orishirishi lonse le
Ninu aiye aiye
Excuse me sir
Woletide na ni yeah
Excuse me sir
Las las i go cause trouble
Vegaz
Person like me no fit lazy rara hay
Person like me no fit be mugu laye o
If my country no help me
I gah to help myself
Since wey mama don born
I don reborn myself hey
Cuz politician mago mago
Gbogbo won ti mu ogogoro
Wonti fi owo wa logbe olosho
Won ma le so ododo mo
Politician mago mago
Gbogbo won ti mu ogogoro
Wonti fi owo wa logbe olosho
Won ma le so ododo mo
Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
Excuse me sir
Sir can you hear me sir
Hello sir sir
Sir se n gbo mi sir sir
Even God say let there be light o
But our nepa too stubborn
They no realise o hey
Lie dey lie for lie
Iro n pa iro fun ro
Na God go judge us walai
Eduro ka so kun na
Lie dey lie for lie o
Iro n pa iro fun ro
Na God go judge us walai
Eduro ka so kun na
Excuse me sir
Sir can you hear me sir
Hello sir sir
Sir se n gbo mi sir sir
Excuse me sir
I'm not a lazy youth
I no dey joke with my work
Excuse me sir
So many dreams don die
All because no money
Excuse me sir
You seat down for abuja
You dey chop ofada
Excuse me sir
Shey you dey for naija
Shey you dey see the suffer
Excuse me sir
Giant of africa
Don dey move to ghana
Excuse me sir
Shey you no dey vex me sha
Make you no go question me sha
I'm sorry sir
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kenneth Nwobasi, Tolu Oduwole
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wole DSB

Tags:
No tags yet