Man wey wan chop he must to work
Monkey dey work chop baboon dey work
I go to school I no see work
No be my fault na government fault {o yeh}
No opportunity nobody to pity me
Lori titi ko ma si eni ti o ri mi
I no know say life go teach me lesson
Nigba ti no wa lewe mi o koju si lesson mi (yeh)
Money no dey no salary
See my life he don tire me
He be like say ki n lo para mi
But I no go gree I no go gree
Money no dey no salary
See my life he don tire me
He be like say ki n lo para mi
But I no go gree I no go gree
So I take one step tori mi o fe beju
Ayele won ni mo ti peju
Oluwa change my level wu yeah
If I blow today wani wiss o ti fumble
Ki ni mofe fi taye lorun
Commot for your comfort zone
I don go I don come home
I don go I don come home ooo
This is story for the gods
Many things don sup
Chichi dem no drop ooo
Na to dey run run mouth
They no no weting industry dey talk eee ooo
And this is time to talk reality
I have to say weting dey bother me ooo
Cos I get God na only jah be my way
Nothing dey bother me aa ah
Money no dey no salary
See my life he don tire me
He be like say ki n lo para mi
But I no go gree I no go gree yeh
Money no dey no salary
See my life he don tire me
He be like say ki n lo para mi
But I no go gree I no go gree yeh