Eh Eh Eh Eh Ehhhh...
Unn
This type of feeling mehn, me I can't lie
24/7 steady grinding for my shi-I-ine
You know the story o o o
I can't lie, No Time
Cause tonight's the night
Party Jaiye, bottles popping all night
Tonight, Money flying all night
Plenty kele Dey wey dem alright, No Time...
My mama say
Johnbull my son go to school
But I want to sing song for my peeps to gbadun,
My mama say
Johnbull my son go to school, but I want to sing song for my people ko ma gbadun.
Ko ma gbadun ,Sho gbadun
But I want to sing song for my peeps to gbadun
Koma gbadun, sho gbadun
But I want to sing song for my peeps to gbadun
Ani wo lon wa mi, wo lon wa mi, wo lon wa mi wa
Mo wa ni Mushin Gbadun
Mo wa ni Mushin Gbadun
Don't stop the party tonight
Let the beat popping all night
Plenty kele twerking tonight
Happy Happy Feeling Tonight
Cause tonight's the night
Party Jaiye, bottles popping all night
Tonight, Money flying all night
Plenty kele Dey wey dem alright, No Time...
My mama say
Johnbull my son go to school
But I want to sing song for my peeps to gbadun,
My mama say
Johnbull my son go to school, but I want to sing song for my people ko ma gbadun.
Ko ma gbadun ,Sho gbadun
But I want to sing song for my peeps to gbadun
Koma gbadun, sho gbadun
But I wan to sing song for my peeps to gbadun