Back to Top

Whazzee - Location Lyrics



Whazzee - Location Lyrics
Official




Yhiii
F*ck your zero swag nigger

When I start
Dem go say I too dey talk
But If I no talk
Dem go say I too dey form
Baba God
Wetin really con dey sup
Na jeje I dey
Wey you tell me make I come
You gih me height
You gih me sense
You gih me wisdom
You gih me credit alert
But the debit too much
You gih me many shima
But their problem too much
Anita Amaka and many more
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad for my condition
Aww aww
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad for my condition
Aww aww
Oh baba mimo
Mimo
Oh oh baba mimo
Mimo
This thing koye mi mo
Ko ye mi mo
Oh oh baba mimo
Mimo
Oh Baba mimo
I've been working everyday
Moun shashe lojo jumo
This thing ko yemi mo
Koyemi mo
Na sapa i dey see
When am looking at the mirror
Hmm hmm
But this na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
Aww aww
Hmm aww aww
Hmm aww aww
Ahn hmm aww aww
Awwwn awwwn
Hmm hmm aww aww
Hmm aww aww
Ahn hmm aww aww
Awwwn awwwn
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
Aww aww
Yhiii
F*ck your zero swag nigger
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Yhiii
F*ck your zero swag nigger

When I start
Dem go say I too dey talk
But If I no talk
Dem go say I too dey form
Baba God
Wetin really con dey sup
Na jeje I dey
Wey you tell me make I come
You gih me height
You gih me sense
You gih me wisdom
You gih me credit alert
But the debit too much
You gih me many shima
But their problem too much
Anita Amaka and many more
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad for my condition
Aww aww
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad for my condition
Aww aww
Oh baba mimo
Mimo
Oh oh baba mimo
Mimo
This thing koye mi mo
Ko ye mi mo
Oh oh baba mimo
Mimo
Oh Baba mimo
I've been working everyday
Moun shashe lojo jumo
This thing ko yemi mo
Koyemi mo
Na sapa i dey see
When am looking at the mirror
Hmm hmm
But this na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
Aww aww
Hmm aww aww
Hmm aww aww
Ahn hmm aww aww
Awwwn awwwn
Hmm hmm aww aww
Hmm aww aww
Ahn hmm aww aww
Awwwn awwwn
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
This na my conclusion
I go paste my quotation
Or make I cast your location
This is bad fih my condition
Aww aww
Yhiii
F*ck your zero swag nigger
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olalekan Wasiu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Whazzee



Whazzee - Location Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Whazzee
Language: English
Length: 2:32
Written by: Olalekan Wasiu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet