I wan count my money count my blessings
I won flex my life so I'm grinding not lazy
Kemi ni owo lowo BTC and dollar
Make my music dey blow still dey burst their speaker o ah ah ah
Everything wey dem talk na format
Ama jo mo ju la gbo 4kerty
Kato lo le odi 4/30
The party going crazy that kind thing
Eh
Ko le sunmi oo
Sunmi o
Eh I be grinding o for life
Na baba God dey giving me the energy
Rhythm and the melody
Turn me to somebody
Back then I see nobody
But only God dey for me
Big big things on my mind
Say only God dey for me
Ki n tewo gbo pe
Ki n shana wole
So many things wey put for me
Sometimes drive me crazy
So many wey I reason for my mind
So many wey think for my mind
So many things wey I see for my eyes
Wey my mouth no fit talk
So many things wey I feel for my heart oh
Amo
Oro owo lo bami o
Oro ijo lo bami o
Kudi ego o
Emi eyan zino o
Eyan poco
Eh
Ko le sunmi oo
Sunmi o
Eh I be grinding o for life
Na baba God dey giving me the energy
Rhythm and the melody
Turn me to somebody
Back then I see nobody
But only God dey for me
Big big things on my mind
Say only God dey for me
Ki n tewo gbo pe
Ki n shana wole
Awe
Oluwa lo seyi
Oh
Toba fe jaiye
You gat get money
Otun fe ni owo
You gats work for it oh
Awe
Kasa