Back to Top

Wesley Saintz - 234 (vote wisely) Lyrics



Wesley Saintz - 234 (vote wisely) Lyrics




Many things wey I dey see
Man e dey vex me
Many things for my area
Gon dey vex me
When I wake up in the morning and
I step out the streets
Man the environment so dirty

Damn e dey pain me gon
I wish say I get cleaner
Wey go clean up gon
I wish say I be the government
To clean up gon

Get the muthaf*cking system to do
It's job

Cause everywhere just dey collapse
No food no light
Everything going so f*cking
High
Reason I stay so f*cking high
It's helps keep up with
The system that's so f*cking high

Every morning when I go down
On my knees I dey pray to God
Say make e help me make I jaappaa
Because I don tireeee
To hustle for this money I don tireee

You see the system is designed to make us
Fail .. dem carry budget money dey buy maybach
Some dey pull up for yankee club
Every f*cking day

While the people are forced to
Adapt to this painful change they
Create In this choked up space
The space that comes with this
Graceful race

Most times I be on my own
I stay in place cause many people
Wey you see for here dey craze

Uhn no be everybody normal gon
For this Lagos we dey try to survive gon
Some dey leave inside flood gon
Others dey gather life savings to go London

You see we all gon die on the long run
So I divert economy funds I dey save am for
My unborn and my unborn unborn
And the unborn unborn unborn
Unborn unborn

Omo e crazy gon amaze me gon
E dey make me want to loose am gon
So I go down on my knees
And I pray to God
Cause I no getti any power for this
System gon

You see because we all in here
My gee so when ever you pray
Pray for 234 my gee
And use your head in the 234 my gee
Make you no fall for the 234 my gee

First we remove education from the masses
Then use religion to cause a division
In masses
The use social media to spread lies
Among the masses
Use the Millitary to subdue
The power of the masses

You see many lies the people don't know
So we tell the truth..
We in a place where be say everybody
Dey loot
Uniform me. dem dey shoot
Not at the people wey loot
But at the people wey come out
To protest for truth

Hold your pvc and vote wisely
Weda na APC PDP LP or APP
BUT ANYBODY WEY YOU VOTE COME
IN NA YOUR P

You see because we all in here
My gee so when ever you pray
Pray for 234 my gee
And use your head in the 234 my gee
Make you no fall for the 234 my gee
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Many things wey I dey see
Man e dey vex me
Many things for my area
Gon dey vex me
When I wake up in the morning and
I step out the streets
Man the environment so dirty

Damn e dey pain me gon
I wish say I get cleaner
Wey go clean up gon
I wish say I be the government
To clean up gon

Get the muthaf*cking system to do
It's job

Cause everywhere just dey collapse
No food no light
Everything going so f*cking
High
Reason I stay so f*cking high
It's helps keep up with
The system that's so f*cking high

Every morning when I go down
On my knees I dey pray to God
Say make e help me make I jaappaa
Because I don tireeee
To hustle for this money I don tireee

You see the system is designed to make us
Fail .. dem carry budget money dey buy maybach
Some dey pull up for yankee club
Every f*cking day

While the people are forced to
Adapt to this painful change they
Create In this choked up space
The space that comes with this
Graceful race

Most times I be on my own
I stay in place cause many people
Wey you see for here dey craze

Uhn no be everybody normal gon
For this Lagos we dey try to survive gon
Some dey leave inside flood gon
Others dey gather life savings to go London

You see we all gon die on the long run
So I divert economy funds I dey save am for
My unborn and my unborn unborn
And the unborn unborn unborn
Unborn unborn

Omo e crazy gon amaze me gon
E dey make me want to loose am gon
So I go down on my knees
And I pray to God
Cause I no getti any power for this
System gon

You see because we all in here
My gee so when ever you pray
Pray for 234 my gee
And use your head in the 234 my gee
Make you no fall for the 234 my gee

First we remove education from the masses
Then use religion to cause a division
In masses
The use social media to spread lies
Among the masses
Use the Millitary to subdue
The power of the masses

You see many lies the people don't know
So we tell the truth..
We in a place where be say everybody
Dey loot
Uniform me. dem dey shoot
Not at the people wey loot
But at the people wey come out
To protest for truth

Hold your pvc and vote wisely
Weda na APC PDP LP or APP
BUT ANYBODY WEY YOU VOTE COME
IN NA YOUR P

You see because we all in here
My gee so when ever you pray
Pray for 234 my gee
And use your head in the 234 my gee
Make you no fall for the 234 my gee
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Wesley Lucky
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wesley Saintz



Wesley Saintz - 234 (vote wisely) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Wesley Saintz
Language: English
Length: 3:27
Written by: Wesley Lucky
[Correct Info]
Tags:
No tags yet