Back to Top

Waveboy - Reason Lyrics



Waveboy - Reason Lyrics




Yeyeah

Waveboyoshey
Amdwaviest

Oshey yeah

Pata pata gimme everything patapata no hide anything Rararara
Give me your loving oh
Your body oh
Yeah
Tell everybody sey me go dey for you dey for you woo hoo
But my niggas tell me make I Shey jeje Shey jeje hen
Even delete girls number because of you ohnananah
I no-no sey I dey play tenten yeh!

Nobody holy holy
But girl I know you know this oh this oh
Sey nah you be my motive oh motive oh
That's why me I do everything
Now you talk sey you no know me again
Because sey I never fit oh fit oh
Give you everything you dey need oh u dey need oh
Now u wanna carry your load
Sey u wanna go

Baby easy oh
What you wanna do
Make you REASON oh

I dey tell you now
Before you spread ur wings
Make u no jam waterfall
Wey go make you sink yeh

Oh baby easy oh
What you wanna do make you Reason oh
I dey tell you now
Before you spread your wings
Make you no jam waterfall
Wey go make you sink sink

Oyah pata pata
Gimme everything
Patapata
No hide anything
Rararara
Give me your loving oh
Your body oh
Oh baby patapata
Gimme everything patapata
No hide anything Rararara
Give me your loving oh
Your body oh

Me I no fit kill myself oh
Me I just dey try my best ohee
And Unto God
Me I go leave the rest oh eee
For this love ama fight
And for this Love
Ama ride longway
But now you wanna go wrong way
Hope it's not too late
Before you realise

Nobody holy holy
But girl I know you know this oh this oh
Sey nah u be my motive oh motive oh
That's why me I do everything
Now u talk sey u no know me again
Because sey I never fit oh fit oh
Give u everything u dey need oh u dey need oh
Now u wanna carry ur load sey u wanna go

Baby easy oh
What you wanna do
Make you reason oh
I dey tell u now
Before u spread your wings
Make u no jam waterfall
Wey go make you sink yeh

Oh baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell you now
Before u spread ur wings
Make u no jam waterfall
Wey go make u sink sink

Oyah patapata
Gimme everything
Patapata
No hide anything Rararara
Give me ur loving oh
Your body oh

Oh baby patapata
Gimme everything patapata
No hide anything Rararara
Give me ur loving oh
Your body oh

Me I no fit kill myself oh
Me I just dey try my best ohee
And unto God
Me I go leave the rest ohyee
For this love ama fight
And for this Love
Ama ride long way
But now u wanna go wrong way

Baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell u now
Before u spread your wings oh
Make u no-go sink oh yeh

Baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell you now
Before u spread ur wings oh
Jahreign on the mix
Make u no-go sink for water
Water Water carry u go
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yeyeah

Waveboyoshey
Amdwaviest

Oshey yeah

Pata pata gimme everything patapata no hide anything Rararara
Give me your loving oh
Your body oh
Yeah
Tell everybody sey me go dey for you dey for you woo hoo
But my niggas tell me make I Shey jeje Shey jeje hen
Even delete girls number because of you ohnananah
I no-no sey I dey play tenten yeh!

Nobody holy holy
But girl I know you know this oh this oh
Sey nah you be my motive oh motive oh
That's why me I do everything
Now you talk sey you no know me again
Because sey I never fit oh fit oh
Give you everything you dey need oh u dey need oh
Now u wanna carry your load
Sey u wanna go

Baby easy oh
What you wanna do
Make you REASON oh

I dey tell you now
Before you spread ur wings
Make u no jam waterfall
Wey go make you sink yeh

Oh baby easy oh
What you wanna do make you Reason oh
I dey tell you now
Before you spread your wings
Make you no jam waterfall
Wey go make you sink sink

Oyah pata pata
Gimme everything
Patapata
No hide anything
Rararara
Give me your loving oh
Your body oh
Oh baby patapata
Gimme everything patapata
No hide anything Rararara
Give me your loving oh
Your body oh

Me I no fit kill myself oh
Me I just dey try my best ohee
And Unto God
Me I go leave the rest oh eee
For this love ama fight
And for this Love
Ama ride longway
But now you wanna go wrong way
Hope it's not too late
Before you realise

Nobody holy holy
But girl I know you know this oh this oh
Sey nah u be my motive oh motive oh
That's why me I do everything
Now u talk sey u no know me again
Because sey I never fit oh fit oh
Give u everything u dey need oh u dey need oh
Now u wanna carry ur load sey u wanna go

Baby easy oh
What you wanna do
Make you reason oh
I dey tell u now
Before u spread your wings
Make u no jam waterfall
Wey go make you sink yeh

Oh baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell you now
Before u spread ur wings
Make u no jam waterfall
Wey go make u sink sink

Oyah patapata
Gimme everything
Patapata
No hide anything Rararara
Give me ur loving oh
Your body oh

Oh baby patapata
Gimme everything patapata
No hide anything Rararara
Give me ur loving oh
Your body oh

Me I no fit kill myself oh
Me I just dey try my best ohee
And unto God
Me I go leave the rest ohyee
For this love ama fight
And for this Love
Ama ride long way
But now u wanna go wrong way

Baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell u now
Before u spread your wings oh
Make u no-go sink oh yeh

Baby easy oh
What u wanna do
Make u reason oh
I dey tell you now
Before u spread ur wings oh
Jahreign on the mix
Make u no-go sink for water
Water Water carry u go
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Dipeolu Daniel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Waveboy



Waveboy - Reason Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Waveboy
Language: English
Length: 3:28
Written by: Dipeolu Daniel

Tags:
No tags yet