Back to Top

Waveboy - Nakademus Lyrics



Waveboy - Nakademus Lyrics
Official




Moma fege
Moma fege
Moma fege
Tobafemo boseleto
Oma bere
Oma bere
Ahhhhh
Na till Early momo as the party don start
Kele yapa, and the bois carry cash
Odogwu Baller bi Declan rice
Ountaba shey, amashe lashe gbe
No be play play
Nakademus, Emi Nakademus
I dey knack anything Yoruba demon
I no get time for anything wey over serious
Me I just wan flex
Omo tinz dey xup
You nogo vex for me o
When the money drop
I go first call you o
Boya benzi ni ,Abi Bentley o
Soon We go pull up on their face
Sure thing ni o
Yeh Moma te parara
Oma te parara
Padi mawobe
Wonkere si number wa
Oma so orowa
Malo sun on your mat
Them go talk our talk
Them go say we gapa
Shey kin shey bi moseto
Shekin fege,moma fege, moma fege
Toba fe mo boseleto
Omabere omabere ahhh omotena
Never caught in a 4K
I no dey explain, evidence dey
Evidence choke o
Talon gbemusi
Make dem dey play
Make dem dey joke oo
Dem afi talk about the wrongs I did
Yeah, they say na them carry me pass like this
As omo ologo timoje
It's a normal thing for them to talk my gist
I gat bad bitches around me
I gat my gees all around, so don't f*ck with me
They don dey see doings now abi
I'm not their regular guy,they no fit whine me
Run their mouth
Dem go dey run their mouth
Dem won dey condemn man
Dem no for run me down o
Fashi dat
When I drop bounce now
Bitches they dance na
Just got a fancy car o
Come sit down make we puff and pass
Before the story cast
Make we dey look and pass
I'm Ignoring their this & that
Make dem dey use e jazz
Olohun won o le leba o
Shey kin shey bi moseto
Shekin fege,moma fege, moma fege
Toba fe mo boseleto
Omabere omabere ahhh omotena
Never caught in a 4K
I no dey explain, evidence dey
Evidence choke o
Talon gbemusi
Make dem dey play
Make dem dey joke oo
Nakademus, Emi Nakademus
I dey knack anything Yoruba demon
I no get time for anything wey over serious
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Moma fege
Moma fege
Moma fege
Tobafemo boseleto
Oma bere
Oma bere
Ahhhhh
Na till Early momo as the party don start
Kele yapa, and the bois carry cash
Odogwu Baller bi Declan rice
Ountaba shey, amashe lashe gbe
No be play play
Nakademus, Emi Nakademus
I dey knack anything Yoruba demon
I no get time for anything wey over serious
Me I just wan flex
Omo tinz dey xup
You nogo vex for me o
When the money drop
I go first call you o
Boya benzi ni ,Abi Bentley o
Soon We go pull up on their face
Sure thing ni o
Yeh Moma te parara
Oma te parara
Padi mawobe
Wonkere si number wa
Oma so orowa
Malo sun on your mat
Them go talk our talk
Them go say we gapa
Shey kin shey bi moseto
Shekin fege,moma fege, moma fege
Toba fe mo boseleto
Omabere omabere ahhh omotena
Never caught in a 4K
I no dey explain, evidence dey
Evidence choke o
Talon gbemusi
Make dem dey play
Make dem dey joke oo
Dem afi talk about the wrongs I did
Yeah, they say na them carry me pass like this
As omo ologo timoje
It's a normal thing for them to talk my gist
I gat bad bitches around me
I gat my gees all around, so don't f*ck with me
They don dey see doings now abi
I'm not their regular guy,they no fit whine me
Run their mouth
Dem go dey run their mouth
Dem won dey condemn man
Dem no for run me down o
Fashi dat
When I drop bounce now
Bitches they dance na
Just got a fancy car o
Come sit down make we puff and pass
Before the story cast
Make we dey look and pass
I'm Ignoring their this & that
Make dem dey use e jazz
Olohun won o le leba o
Shey kin shey bi moseto
Shekin fege,moma fege, moma fege
Toba fe mo boseleto
Omabere omabere ahhh omotena
Never caught in a 4K
I no dey explain, evidence dey
Evidence choke o
Talon gbemusi
Make dem dey play
Make dem dey joke oo
Nakademus, Emi Nakademus
I dey knack anything Yoruba demon
I no get time for anything wey over serious
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Segun Dipeolu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Waveboy



Waveboy - Nakademus Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Waveboy
Language: English
Length: 2:39
Written by: Segun Dipeolu

Tags:
No tags yet