See them call me bad boy zansky
Zico too the world uh uh!!
I do my things on god
Emi pelu koluu
Hustle ma ba wan binu
I hope say you Dey bomb oh
The last time I check
Na all man for him self
So I no fit settle for less
Won ni mon para eh na for the muller
I no wan suffer zero balance no fit do Am
Mama Dey papa Dey eh
Make my struggle no go in vain eh eh
Won fe ko mi si ita ah
Olohun oba gbemi ni ija ah
Them say we no fit do am ah ah
Very soon e ma Gbo mi ni ita
Alihamdullilah ah
No be my power see na jha Dey run Am ah
Within time ye we go make am ah
Amma ball bi ti camavinga ah ah
Look into my eyes you go know we No Dey play for here
Big bag we Dey Chase brother no Forget
So I buckle up make I no regret
Life show me shege but I no go rest
I do my thing my way
Oluwe mi ma we
Jah bless me make I no Dey one Place
So many things wey dey bother me
Ki awon alaro ka malo ko ba mi
Para dey....
Shey you know para dey
You no Dey show love we no gather Dey yeah
Always on grind no holiday
Bad energy don't near me
Me I free my mind joy is coming
Jam my flows you go fear me
Amma Badboy me no get time for dulling
Won fe ko mi si ita ah
Olohun oba gbemi ni ija ah
Them say we no fit do am ah ah
Very soon e ma Gbo mi ni ita
Alihamdullilah ah
No be my power see na jha Dey run Am ah
Within time ye we go make am ah
Amma ball bi ti camavinga ah ah
Mama ma so Omo mi no go dull
Enter the street gbe wan lowo lo
Make nobody no go wyn me
Make nobody no go try me
Mama ma so Omo mi no go dull
Enter the street gbe wan lowo lo
Make nobody no go wyn me
Make nobody no go try me
Am all about this money
Brother no go dull me
Ti ko ba s' owo ni se Lara ma kan mi
All about the paper ah
Jowo ja si muller jowo ma ba wan ja Sita
When nobody appreciate
Omo me I still Dey celebrate
Cause everyday still be holiday
Make the money full my way
Make the money full my way
Oro owo yi sa lo le se
Won fe ko mi si ita ah
Olohun oba gbemi ni ija ah
Them say we no fit do am ah ah
Very soon e ma Gbo mi ni ita
Alihamdullilah ah
No be my power see na jha Dey run Am ah
Within time ye we go make am ah
Amma ball bi ti camavinga ah ah
Won fe ko mi si ita ah
Olohun oba ye olohun oba ye ye
Maje k' araye se mi ni Jamba ah
Jowo gbemi ni ija ah
Jowo gbemi ni ija baba
Maje k' araye se mi ni Jamba ah
Se mi ni Jamba
K' emi sa ma ri ire gba
Omoiyami mo ma ri Anu gba
Omo mo ma ri Anu uh
Omo mo ma ri ire eh
Ko ma se se mi ni ika
K' Omo araye ma se, se mi ni ika ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah
Ah ah
Ri ire gba