Back to Top

The Vots - Hold Me Down Lyrics

The Vots - Hold Me Down Lyrics

Hold me down...
Why you dey hold me down...
Why dem dey hold me down

Why dem dey hold me down
Why dem dey hold me down
Dey cannot hold me down

I say bad man comot for road
Ar don come again
I carry fire come this time
Enemy dem try to stop me down
Try to burn me down...
Me ar cover by the blood of jesus
Enemy dem try me fire we go Burn dem
Me nor send you anything you plan to say

Hold me down
They wanna hold me down
They wanna make me cry
They wanna mek me fall
Me ar cover by the blood of jesus
Enemy wey try me fire go Burn dem...

Fire burn dem down
Bad mind people fire burn dem down
People wey dae plan for me burn dem down, people wey dey plan for me
Burn dem down

Am back again this year 2020
More more blessing...
All my niggas dem dey celebrate me
All my niggas dem go jubilate me
Ar cover by the blood
You cover by the blood
We cover by the blood of jesus

Any mother f*cker wey wan try
Dem go sink, we go pray, we go burn
Dem down

The steping down the fire

Fire burn dem
Give me the fire
The steping down the fire
Fire burn dem down
Give me the fire
The steping down the fire
Fire fire fire
Give me the fire
Fire burn dem down
The steping down the fire
Give me the Fire
Fire go burn dem

People wey nor wan my progress
Fire wey dey burn dem
Fire go burn dem
Bad mind people wey nor wan mek we see this year
Fire go burn dem
2020 We must to mek am this year
Fire go burn dem
Bad mind wey nor wan mek we see this year ar say

Why you wanna hurt me, holy ghost fire keep on burning
I wann take it on the low key, why you wanna hurt me
I never really wanna talk about this holy ghost fire keep on burning...

Why you wanna hurt me, holy ghost fire keep on burning
I wann take it on the low key, why you wanna hurt me
I never really wanna talk about this holy ghost fire keep on burning Hooooo...

Burn dem fire go burn dem down
Enemy fire go burn dem down
Fire go burn dem

Dey people wey nor fire go burn dem down
They want to kill me fire go Burn dem down

Fire go burn dem
Burn dem fire go burn dem down
Bad man fire go burn dem down
Fire go burn dem

Dey people wey nor fire go burn dem down
The enemy fire go burn dem down
Fire go burn dem

Oh papa bless my hussle yeah
Cause they really wanna hurt me yeah
So na only you me ar dey pray to yeah

Oh papa bless my hussle yeah
Cause they really wanna hurt me yeah
So na only you me ar dey pray to yeah

Na en dey guide me
Any Where wey ar dey go na en dey guide me...
Fire go burn dem

If ar dey sleep in the night en dey guide me en
Never let the bella and witches mek dem come across me lord
Fire go burn dem

Na en dey guide me
Any Where wey ar dey go na en dey guide me
Fire go burn dem
If ar dey sleep in the night en dey guide me en never let the bella
And witches mek dem come across me lord
Fire go burn dem

Na en dey guide me lord
Ar say na you dey protect me
Na en dey burn dem
Any where Wey you dae guide me lord
You never let bella and witches mek dem come across me lord
Fire go burn dem
Oh no noooooo
Oh no noooooo
Na en dey burn dem
Oh lord guide me lord
Oh lord save me lord

Dont talk this year is our year...
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: The Vots
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: The Vots

The Vots - Hold Me Down Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: The Vots
Language: English
Length: 3:29
Written by: The Vots

Tags:
No tags yet