Back to Top

Venox - Loco (feat. Blazer Q) Lyrics

Venox - Loco (feat. Blazer Q) Lyrics
Official

You know the matters
Men dey wey dey wan spit upon you
Dem say, money won't look good on you
What a life, what an irony, wetin man go do?
Brother, konji go fit to kpai you, one day when them girls look down on you
You go see the consequence, you'll lose your confidence
Too many sacrifice
Down on the streets of life
Man I dey try survive
It's burning my peace of mind
It's hard to virtualize, all of the freaking lies
Reality disguised
Then humanity dies
Got to use your senses hommie
99 no one is holy
I've been on my dream since 06
But I'm not too loud, I'm low key
I go dey light my kpo kpo
To calm my koko
Carry my shayo, cos me na one man mopol
Nobody holy brother, all man loco
Dey with your henny make I drink my zobo
I go dey light my kpo kpo di kpo kpo di kpo
To calm my koko di koko di ko
Nobody holy brother, all man loco
Dey with your henny make I drink my zobo
Too many men want to quench my light
They want me down to the ground.
They want me mesmerized
But I'm a king, I'm a lion, I'm a champion
Man I dey para, I be baller. Gimme balon d'or
Men I'm only chasing my dreams
I follow nobody dey compete
I dey follow my dreams
If you no make am, what's the plan B
If you no make am, what's it gon be
Dem go call you zombie
One time I put am on G
Gun for my minimum cheese
Counting my money complete, na money konji
I dey put am on G
Until my mission complete
Bros me I no dey compete,
Cos me, I'm always on key, na unicorn steeze

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Venox Lawrence
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Venox

Venox - Loco (feat. Blazer Q) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Venox
Language: English
Length: 2:49
Written by: Venox Lawrence

Tags:
No tags yet