Back to Top

What's That Video (MV)

Performed By: Vector
Length: 3:09

Vector - What's That Lyrics
Official

Just incase you don't know it's Mekoyo again
Ondu ondu ondu
Pardon my croaky voice we've been doing stuff
It's shisha oh Alright
Okay Uh go

Hey you What's that?
Wetin u carry for back? What's that?
Free bizness? (Hmmm) What's that?
Is it sickness? (Hmmm) What's that?

You no dey go down? (Where) What's that?
You no go go house? (Who) What's that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed what's that?

I no dey understand people nowadays
Everybody too sharp nowadays
Scam is scamming the scam nowadays
It's all part of our plan nowadays

I met this one fine damsel oh
See as e dey move e dey dance well oh
I ginger myself as a calm fellow
But the chest dey remind me of cowbell oh

I sey hi she no talk 'hello
I tell am sey if na money make she talk well oh
She sey is that so? what do take me for?
You want to tempt me with money so you can devour

She sey she need some care and she serious
But e no go fit go house e dey period
I sey hmmm hmmm true true
Shebi you don see mugu (Eeyah)

Guy man na you sharp pass
When you dey church na you clap pass
And when you dey club you na papas
You no dey shame when e reach to dey tap ass

(Oh Lord) Me I no dey judge you
Pop your rosey na you know wetin e cost you
You na superhero you no even need costume
You dey spray rapper for their body likee perfume

But you dey hold pesin what's that?
Sought your gbese before you com hang
You na athlete you dey run things
The way you dey F up na you go born twins

Or may be triplets, sickness
The way you dey game you na P S?
Abi X Box yess boss
Oya so keke napep e di lexus (Maga)

Hey you! What's that?

(Hmmm hmmm ah hey)
What's that?
(Hmmm hmmm na so)
What's that?

Oshaamo Ondu
What's that?
Oshaamo shaamo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Vector

Tags:
No tags yet