Back to Top

Uptown Bwoy - Cross (feat. Styles Green) Lyrics

Official

Ahh
Gone are the days dem be writing me off
But me I dey pray i dey grind I dey work
Every other day was a pain or a loss
No wonder why we be breaking the laws
Ginger me ohh
My breeda you saw me as i dey fight my war
As i dey suffer my breeda you saw me you no fit ask what's up
Dem go dey turn up on you when drinks on board and japa when you on loss
So i dey grind i just dey find my peace dem no fit carry my cross
So make you no go broke owu go beat you nice e be wotowoto
My life for the street e fit make you kolo
So make you no go broke no become olodo
For street no be chise journey ogologo
E ogologo ahh journey ogologo ohh

Hear me my guys
See brother man, remember the journey you no fit carry my cross
As i dey waka make i dey run my race you no fit carry cross
If i go tell una the real story say will you carry my cross

Many other times money dey
E be like Asake when he meet olamide
And brother unaware dem a wait for the way
Dem right in your lane when you broke dem away yeye kolo
Gone are the days when una dey suffer me
Jehovah dey bless oluwa dey cover me
Ice on my neck and the money over me

Hear me my guy

Ha ha ha hallelu hallelujah
Ha ha ha hallelu hallelu
Hallelujah
My messiah
Pain and the joy e be Hallelujah
Hallelujah
My messiah
Gain and the loss e be Hallelujah
Wetin my eyes
Wetin my eyes don see
Mouth no fit complete
See my shirt see my trousers
Little beans i go chop man go calm down
No be my cross you go carry for counter
Face your life make i no give you smack down
The life we are living now
Oh oh oh.
No one fit to put me down

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Styles Green, EMODI CASMIR
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Uptown Bwoy

Uptown Bwoy - Cross (feat. Styles Green) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Uptown Bwoy
Language: English
Length: 3:15
Written by: Styles Green, EMODI CASMIR
[Correct Info]
Tags:
No tags yet