Back to Top

Uptimeus - Bother Me (Makesenseproducer Remix - Sped Up) Lyrics

Uptimeus - Bother Me (Makesenseproducer Remix - Sped Up) Lyrics

Ko si owo, ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Ti o ba di ọrọ owo fun mi lowo mi

Ko si owo, ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Uptibaba oh no no no uh uh-un
(Makesense knack the ganga!)

Person wey no wear your Timberland
Go want teach you how to waka (waka)
They go want details for your matter
But no go fit drop funds for your aza

They for don Titanic my boat (oh)
If no be God wey dey keep me afloat
Only me know wetin hook me for throat
No think say na mouth when I say I go blow

Abegi no dey bother me
E get like 99 wey dey cover me
Nobody send e my papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abegi no dey cover me
Problem choke 99 wey dey bother me
Mi nuh fi send e their papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abeg forget
You see all the side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you get a plug make you connect

(Ah-han)

Abeg forget
All the side-side talk nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you get a plug make you connect

The hustle don tey
No be four days
I either kill a beat or leave am bandaged
Until my last day
I no go calm yeh
Just call me Yeezy now, cause me I can yeh (Kanye)

My brother nwannem
Just call me convict
Cause where the bar e dey
Na there I wan dey
This my life eh
Gats soft surely
E no suppose dey hard cause e no be concrete ee-ee eet

Abegi no dey bother me
E get like 99 wey dey cover me
Nobody sendi my papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abegi no dey cover me
Problems choke 99 wey dey bother me
Mi nuh fi sendi their papa

If you geti plug make you connect

Abeg forget
All the side-side talk nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

Ko si owo, ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Ti o ba di ọrọ owo fun mi lowo mi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Paul Salawai
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Uptimeus

Uptimeus - Bother Me (Makesenseproducer Remix - Sped Up) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Uptimeus
Language: English
Length: 1:51
Written by: Paul Salawai
[Correct Info]
Tags:
No tags yet