Back to Top

Ups N Downs (feat. Offkeysmokey) Video (MV)

Performed By: Tyther
Language: English
Length: 3:38
Written by: Gbenga Salau, Gbenga Akande
[Correct Info]

Tyther - Ups N Downs (feat. Offkeysmokey) Lyrics
Official

My testimony yeh eh
Anobi Tyther perede
I no go let e anything bother me now
Na to ease my stress and leave with the pressure behind
If the money show
Na to reason dem mutunminas
Cos this life no get meaning
Leyin kama se dada
Leyin kama se dada
Oluwaloni Glory
That your small vision
Fit to turn missionary
Obembe Obembe
Ebami wa omoge tole party
Cos Shayo money no build house
E no buy Lamborghini
Buy Maserati
I wanna flex my pain and flex my struggles-away
(All on GOD)
I wanna flex my pain and flex my stress away
(Oh yea)
I wanna flex my pain and flex my struggles away
(Flex my worries away ahh)
Flex my pain away
Cos if you get dem go reason you
And you no get dem go fashi you
Owo epo laraye nbani la
Won kin lateje rara o
As you no get you go explain tire
Offkey tell me say make I come make the raba
Say things go better
Po' mope agara
So many ups and down
Many challenges
Wey we dey face up and down
So many jara jara joro
Joro up and down (Aje ooh)
Ohun oju tiri enu o' leso
Baba loke fun wa se
Cos this life na jara joro
Many ups and down
Count your blessings name them one by one
Street no easy make you dey thank God
Chill with bottle of dom perignon
Perignon Perignon (Perignon)
Awon to jaiye lano da
Wo 'nti ku wonti lo
Toba lowo jaiye
Dobo fomo lenu lo (fomo lenu lo)
Ko fomo lenu lo
Offkey ee
We be hustling, bustling
Make it, Celebration
We outside, right now
Singing, motivation
Awa wa,
Active on the caculation
Through the hard time, we win
You see confirmation !.
Flex my pain and flex my struggles - away

Po' mope agara ooh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

My testimony yeh eh
Anobi Tyther perede
I no go let e anything bother me now
Na to ease my stress and leave with the pressure behind
If the money show
Na to reason dem mutunminas
Cos this life no get meaning
Leyin kama se dada
Leyin kama se dada
Oluwaloni Glory
That your small vision
Fit to turn missionary
Obembe Obembe
Ebami wa omoge tole party
Cos Shayo money no build house
E no buy Lamborghini
Buy Maserati
I wanna flex my pain and flex my struggles-away
(All on GOD)
I wanna flex my pain and flex my stress away
(Oh yea)
I wanna flex my pain and flex my struggles away
(Flex my worries away ahh)
Flex my pain away
Cos if you get dem go reason you
And you no get dem go fashi you
Owo epo laraye nbani la
Won kin lateje rara o
As you no get you go explain tire
Offkey tell me say make I come make the raba
Say things go better
Po' mope agara
So many ups and down
Many challenges
Wey we dey face up and down
So many jara jara joro
Joro up and down (Aje ooh)
Ohun oju tiri enu o' leso
Baba loke fun wa se
Cos this life na jara joro
Many ups and down
Count your blessings name them one by one
Street no easy make you dey thank God
Chill with bottle of dom perignon
Perignon Perignon (Perignon)
Awon to jaiye lano da
Wo 'nti ku wonti lo
Toba lowo jaiye
Dobo fomo lenu lo (fomo lenu lo)
Ko fomo lenu lo
Offkey ee
We be hustling, bustling
Make it, Celebration
We outside, right now
Singing, motivation
Awa wa,
Active on the caculation
Through the hard time, we win
You see confirmation !.
Flex my pain and flex my struggles - away
(All on GOD)
I wanna flex my pain and flex my stress away
(Oh yea)
I wanna flex my pain and flex my struggles away
(Flex my worries away ahh)
Flex my pain away
Cos if you get dem go reason you
And you no get dem go fashi you
Owo epo laraye nbani la
Won kin lateje rara o
As you no get you go explain tire
Offkey tell me say make I come make the raba
Say things go better
Po' mope agara ooh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Gbenga Salau, Gbenga Akande
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tyther

Tags:
No tags yet