MoneyTalk
ISHOLA aje aje
Where I from come no be mouth (upper)
We sabi share percentage but back then for school many of us no know maths (who get time to find X)
They say that money is the root of all evil hmm I'm in love with the plant
Na only who no prepare wait for am na go dey talk say adult hood is a scam
Na only raba na dey ginger man
My pastor self dey expect tithe from my hand
I decide not to sleep cos if I carry gun na F up
Even Tompolo self dey fear God
If I decide to join cult
Na Kanayo go be my escort
Make Nmanwu for give me the biggest pot
My mama still Dey pray
I no go let her prayers go in vain
I go hustle with the thing wey dey vein
And the things wey dey my brain
Grind like werey like who don go insane
For caluba matter me I no dey shame nah (Gamble)
Only money wey Dey ginger me
Wahala no go hinder me
Mama prayer Dey for me
Omo malo kobami
Only money wey Dey ginger me
Wahala no go hinder me
My woman prayer Dey for me
Omo malo kobami
Money stop nonsense
E stop nonsense
Omo e stop nonsense
Money stop nonsense
E stop nonsense
Omo e Dey stop nonsense
Bami mu 10 milli milli
Mofe fi se faji don gidi gidi
Eje mi Ngbona gan o
Eje mi ngbona gan
Shey you Dey see as I
Dey hustle
Omo naso I Dey kaku
You no fit do me
Jonny just come
No be today Yansh
Dey for back
When I show
Moni kowo ma soro
Awon temi fe toro
Awon baby fe toro
Shoe get size
Know my level
No Dey call me new cat
On my lane I just
Dey find kaluba
Bizza bizza komawa
10 milli no Dey last
Only money wey Dey ginger me
Wahala no go hinder me
Mama prayer Dey for me
Omo malo kobami
Only money wey Dey ginger me
Wahala no go hinder me
My woman prayer Dey for me
Omo malo kobami
Money stop nonsense
E stop nonsense
Omo e Dey stop nonsense
Money stop nonsense
E stop nonsense
Omo e Dey stop nonsense