Back to Top

Freedom Video (MV)




Performed By: Trust
Language: English
Length: 3:04
Written by: Trust Kelvin




Trust - Freedom Lyrics




You see everyday of my life.
I go dey smoke dey shayo.
Cause no man is bad to enjoy.
And the other man will be good to enjoy.

I don dey see am for many people own side.
E con dey be me like say i don dey kolo.
Wetin i know say e no suppose be like that.
That's why i dey thank jah for all i have.


If i tell i tell you wetin jorney see for lag.
You no go believe am u go think say nah lie.
Them do the mannie. soso baaad.
E con dey be like say him no fit survive.

Joney wey come serve oga mi
Him eyes no belive wetin him see.
The guy shout oh no no no no.
Oh my my God i want to go home.



Churos


Jorney shebi nah money wey you find come? )
Why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
U think say to be a man nah to play ludo? )
Freedom, free am nothing pass am. )





(second churos)

That's why u no soppuse dey free joy.
Every moment of life try dey get joy.
Imagen say u dey prison or u dey serve peron, my broda no space for you.
If you see shayo.
Nack am well well.
Joney later reach house
Mama crie oo ooo
Say my boy oo
Why you come back?
Jorney say mami
I no do again



All men no be equal right.
Even when i when i no get money.
I dey try to dey my lane.
Focus on my target.
Nothing go stop me.
I believe in my self.

The wey joney take dey go now. e dey off some poeple.
E becameme a motivate, to some people.
Any where u dey now.
Try dey get joy.
Dey add prayer too cause nah God dey lead us.
Nah we sin pass but nah him dey nkeep us.








Jorney talk say nothing sweet pass to dey where u go dey, dey touch nyash.
Dey smoke some loud.
With a little henny.
Umu nwa go dey.
Dey shout gobe.

Emjoyment no go fit to kill a man so tell me why i go sail my freedom.
Some peole still dey ask why i no serve?
I no do again
All men no be same.

Even when i when i no get money.
I dey try to dey my lane.
Focus on my goal.
Nothing go stop me.
I believe in my self.
Oluwa carry me dey go oo





Chorus.




Jorney shebi nah money wey you find come? )
Why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
U think say to be a man nah to play ludo? )
Freedom, free am nothing pass am. )
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

You see everyday of my life.
I go dey smoke dey shayo.
Cause no man is bad to enjoy.
And the other man will be good to enjoy.

I don dey see am for many people own side.
E con dey be me like say i don dey kolo.
Wetin i know say e no suppose be like that.
That's why i dey thank jah for all i have.


If i tell i tell you wetin jorney see for lag.
You no go believe am u go think say nah lie.
Them do the mannie. soso baaad.
E con dey be like say him no fit survive.

Joney wey come serve oga mi
Him eyes no belive wetin him see.
The guy shout oh no no no no.
Oh my my God i want to go home.



Churos


Jorney shebi nah money wey you find come? )
Why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
U think say to be a man nah to play ludo? )
Freedom, free am nothing pass am. )





(second churos)

That's why u no soppuse dey free joy.
Every moment of life try dey get joy.
Imagen say u dey prison or u dey serve peron, my broda no space for you.
If you see shayo.
Nack am well well.
Joney later reach house
Mama crie oo ooo
Say my boy oo
Why you come back?
Jorney say mami
I no do again



All men no be equal right.
Even when i when i no get money.
I dey try to dey my lane.
Focus on my target.
Nothing go stop me.
I believe in my self.

The wey joney take dey go now. e dey off some poeple.
E becameme a motivate, to some people.
Any where u dey now.
Try dey get joy.
Dey add prayer too cause nah God dey lead us.
Nah we sin pass but nah him dey nkeep us.








Jorney talk say nothing sweet pass to dey where u go dey, dey touch nyash.
Dey smoke some loud.
With a little henny.
Umu nwa go dey.
Dey shout gobe.

Emjoyment no go fit to kill a man so tell me why i go sail my freedom.
Some peole still dey ask why i no serve?
I no do again
All men no be same.

Even when i when i no get money.
I dey try to dey my lane.
Focus on my goal.
Nothing go stop me.
I believe in my self.
Oluwa carry me dey go oo





Chorus.




Jorney shebi nah money wey you find come? )
Why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
U think say to be a man nah to play ludo? )
Freedom, free am nothing pass am. )
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Trust Kelvin
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC

Back to: Trust

Tags:
No tags yet