You sef think am
You sef think am o
If I no get Shey you go dey
If I no work Shey you go ride with me o
Omoge
Me I no wan gum body o
So baby wait for me o
Ise loun so mo nu bi oko
I'm sorry for those things that I said to you
And the ways that I treated you
You gave me your all but I abandoned you
You calling my phone but I banged on you
O sha mo pe I gotta work o
And you know money be the koko o
Owo la fin sho mo birin lady o
And you know I love you denu denu o
If you no work you mo go chop o
If you no get them no go love o
Say ah baby me I no wan dull o
Dull o
You sef think am
You sef think am o
If I no get Shey you go dey
If I no work Shey you go ride with me o
Omoge,
Me I no wan gum body o
So baby wait for me o
Ise loun so mo nu bi oko
You know say I no go matter if I no get raba
Say all your friends go dey tell you say omo yi
Ko lowo oje oje japa o yeah yeah
But I wan make them see you make them see say oluwa don try o yeah
Say all the things wey you wear for your body na original no be Bend down yeah yeah
If you no work you mo go chop o
If you no get them no go love o
Say ah baby me I no wan dull o
Dull o
If you no work you mo go chop o
If you no get them no go love o
Say ah baby me I no wan dull o
Dull o
You sef think am
You sef think am o
If I no get Shey you go dey
If I no work Shey you go ride with me o
Omoge
Me I no wan gum body o
So baby wait for me o
Ise loun so mo nu bi oko