Back to Top

Trevouresh - London Baby Lyrics



Trevouresh - London Baby Lyrics
Official




Yeah yeah pamparipa
Tough songs boy
Wowowo yeah (Paranra)
Kpokpo for your love o wouwo
(Panparanra)
My London girl
So nice she dey feel my vibes o
My London girl
So smooth just like ice o
She tell me make I wait o
Patient and wait for her love o
Until she get time o en
Na then she go tell me she love me back
You know me fi F for you
Girl I fi shoot for you
But I no fit to wait o
Make we relate o
Just say you love me now
You be the one I want for real
Many other girl I say make dem shift
E be only you wey dey for my head o
I go manya for you o
Kpokpo for your love o
Girl I go fly you to Nigeria
Kpokpo for your love o
E get as e do me na why I dey sing o
Kpokpo for your love o
Gimme love oh oh
Kpokpo for your love o
My London bad girl eh
Why is your body like that
Tell me why your body like that o
Why is your body like that
Girl tell me why your body like that o
Why is your body like that
Baby show me say say you love me yo
(Love me yo)
Tell me say you love me make I understand
(Understand)
Um com'on don't leave without saying u love me
Without saying u love me
Baby don't leave without saying you love me yoyo
Without saying you love me eee
See girl am just tryna give you my kidney
Am just tryna give you my money
So baby come and rock with me
Wast no time
The way you whine up your body Dey make me dey happy
Am feeling you tonight
And am giving my heart
My body and soul
My money and everything else
Please don't take it for granted
Show me you love me
Am feeling low low tonight
Baby don't whine don't whine me
Baby don't whine me don't whine me ye
Don't whine me (Don't don't don't)
Why is your body like that
Tell me why your body like that o
Why is your body like that
Girl tell me why your body like that o
Why is your body like that
Baby show me say say you love me yo
Tell me say you love me make I understand
Um com'on don't leave without saying u love me
Without saying u love me
Baby don't leave without saying you love me yoyo
Without saying you love me eee
I go manya for you o
Kpokpo for your love o
Girl I go fly you to Nigeria
Kpokpo for your love o
E get as e do me na why I dey sing o
Kpokpo for your love o
Gimme love oh oh
Kpokpo for your love o
My London bad girl eh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yeah yeah pamparipa
Tough songs boy
Wowowo yeah (Paranra)
Kpokpo for your love o wouwo
(Panparanra)
My London girl
So nice she dey feel my vibes o
My London girl
So smooth just like ice o
She tell me make I wait o
Patient and wait for her love o
Until she get time o en
Na then she go tell me she love me back
You know me fi F for you
Girl I fi shoot for you
But I no fit to wait o
Make we relate o
Just say you love me now
You be the one I want for real
Many other girl I say make dem shift
E be only you wey dey for my head o
I go manya for you o
Kpokpo for your love o
Girl I go fly you to Nigeria
Kpokpo for your love o
E get as e do me na why I dey sing o
Kpokpo for your love o
Gimme love oh oh
Kpokpo for your love o
My London bad girl eh
Why is your body like that
Tell me why your body like that o
Why is your body like that
Girl tell me why your body like that o
Why is your body like that
Baby show me say say you love me yo
(Love me yo)
Tell me say you love me make I understand
(Understand)
Um com'on don't leave without saying u love me
Without saying u love me
Baby don't leave without saying you love me yoyo
Without saying you love me eee
See girl am just tryna give you my kidney
Am just tryna give you my money
So baby come and rock with me
Wast no time
The way you whine up your body Dey make me dey happy
Am feeling you tonight
And am giving my heart
My body and soul
My money and everything else
Please don't take it for granted
Show me you love me
Am feeling low low tonight
Baby don't whine don't whine me
Baby don't whine me don't whine me ye
Don't whine me (Don't don't don't)
Why is your body like that
Tell me why your body like that o
Why is your body like that
Girl tell me why your body like that o
Why is your body like that
Baby show me say say you love me yo
Tell me say you love me make I understand
Um com'on don't leave without saying u love me
Without saying u love me
Baby don't leave without saying you love me yoyo
Without saying you love me eee
I go manya for you o
Kpokpo for your love o
Girl I go fly you to Nigeria
Kpokpo for your love o
E get as e do me na why I dey sing o
Kpokpo for your love o
Gimme love oh oh
Kpokpo for your love o
My London bad girl eh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Sunday Ogar
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Trevouresh



Trevouresh - London Baby Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Trevouresh
Language: English
Length: 3:18
Written by: Sunday Ogar

Tags:
No tags yet