Intro (Radio voice):
Runcome
Come check
My flows Idon stand up tight
1buckle my
Shoes
Man I'm tired to be looking at the bag, Ijust wanna get all the money stacked.
For this reason you gonna say I'm f*cking black
No cap, ebi pa mí
Cnd economy too bad
Verse 1:
Runcome
Come check
My flows Idon stand up tight
1buckle my shoes
Man I'm tired to be looking at the bag, Ijust wanna get all the money stacked
For this reason you gonna say I'm f*cking black
No cap, ebi pa mí cnd economy too
Shee na person get pikin wey dem kpai Everyday mother crying and she
Complaining to JcH.
Chorus:
When Ineed money, Isee shegee When Ineed Kele, No Kele
Everybody give me, them give me yawa.
1k Ino get, Iturn sapa
When Ineed money, no money. When Ineed Kele, Isee shege
Everybody give me, them give me yawa.
1k | n o g e t t u r n
Sapa.
Bad,
Hook: No be agbara mi o Oluwa cover m e o
Nothing dey para me o I'm doing heavenly o I'm grinding everyday
Cgression in my pace Working for my pay day
Don't you ever take it......... X2
Verse 2.
Man I've been walking everyday on
My lane,
If I take kpoli no dey reason am na for pain.
Iknow the blessing Idey pray for go come,
FI e come on Friday, Saturday we go ball Man I no fit complain,
So
Ino dey
Hesitate
To be working everyday
Cnd Ido it anyway yeah. I'm grinding everyday
cgression in my pace Working for my pay day
Don't you ever take it.
Chorus:
When Ineed money, Isee shegee When Ineed Kele, No Kele
Everybody give me, them give me yawa.
1k | no get, Iturn sapa
When Ineed money, no money. When Ineed Kele, Isee shege
Everybody give me, them give me yawa.
1k Ino get Iturn sapa.
Hook: No be agbara mi o Oluwa cover m e o
Nothing dey para me o I'm doing heavenly o I'm grinding everyday
cgression in my pace Working for my pay day
Don't you ever take it.
Outtro (Radio voice) Runcome
Come check my flows
Idon stand up tight
1buckle my shoes
X2
Man I'm tired to be looking at the bag, Ijust wanna get all the money stacked.
For this reason you gonna say I'm f*cking black
No cap, ebi pa mí
Cnd economy too bad.