Back to Top

Tourboh - Jo Dada Lyrics



Tourboh - Jo Dada Lyrics
Official




She talk a lot I like to listen
She call my phone I dey picki
She dey touch my tin when ke kissi
When she's alone I dey missi
She my sugar sugar
She sweet she no dilute am
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She say make I put am
I no dey miss, sharpshooter
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She be Gold Standard
Anywhere she go she stand out
When we go club she go Jo Dada
Ko ju si bi wo dada
Wo dada
She go dance like this
Gbese like she dey fight Chinese
Good girl wey like bad things
She be Gold Standard, Gold Standard
Gold Standard
O ma jo dada
Gold Standard
She go jo dada
She's not here and I miss her
I do not enjoy the distance
I remember the time I meet her
We took a pill in Ibiza
She my sugar sugar
She sweet she no dilute am
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She say make I put am
I no dey miss, sharpshooter
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She be Gold Standard
Anywhere she go she stand out
When we go club she go Jo Dada
Ko ju si bi wo dada
Wo dada
She go dance like this
Gbese like she dey fight Chinese
Good girl wey like bad things
She be Gold Standard, Gold Standard
Gold Standard
O ma jo dada
Gold Standard
She go jo dada
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

She talk a lot I like to listen
She call my phone I dey picki
She dey touch my tin when ke kissi
When she's alone I dey missi
She my sugar sugar
She sweet she no dilute am
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She say make I put am
I no dey miss, sharpshooter
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She be Gold Standard
Anywhere she go she stand out
When we go club she go Jo Dada
Ko ju si bi wo dada
Wo dada
She go dance like this
Gbese like she dey fight Chinese
Good girl wey like bad things
She be Gold Standard, Gold Standard
Gold Standard
O ma jo dada
Gold Standard
She go jo dada
She's not here and I miss her
I do not enjoy the distance
I remember the time I meet her
We took a pill in Ibiza
She my sugar sugar
She sweet she no dilute am
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She say make I put am
I no dey miss, sharpshooter
She sabi kamasutra
Her ikebe na super
She be Gold Standard
Anywhere she go she stand out
When we go club she go Jo Dada
Ko ju si bi wo dada
Wo dada
She go dance like this
Gbese like she dey fight Chinese
Good girl wey like bad things
She be Gold Standard, Gold Standard
Gold Standard
O ma jo dada
Gold Standard
She go jo dada
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olawale Akintan
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tourboh



Tourboh - Jo Dada Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tourboh
Language: English
Length: 2:55
Written by: Olawale Akintan

Tags:
No tags yet