Aaahhh Dem Must Hear
Vibescartel
Dem Must Hear
Oh my God oh I've been praying
What's the way forward
Wetin man go do just to put food for hin table
Melo melo ni mofe so
Oya what's the matter
Pull in my gears cause owo lo matter
Praying to my God make He show me wonders
Answer me my prayers
Cause when money dey you go matter
Pesin wey no work oo tell how e wan chop
So I put up with the grind
So many things my mind
No matter wetin you dey do just dey try put in energy
Soon come will be the remedy
Na money be the remedy
So I put in all my energy I put in all my energy yeah yeah
But still on still
Alhamdullilah adupe lowo olorun oba
Alhamdullilah adupe fun olorun oba
Alhamdullilah adupe lowo olorun
Alhamdullilah adupe lowo olorun
Make God sha dey saanu wa
Baba gbo adura kawa le ka halleluyah
Make the money enter
Holy holy Sentra
Fire burn dem enemies too ba teka
Won nibo lamagbe gba
But Jah got me covered
I get ladies wey dey bother me I get the ones I dey bother too
Sha malo pami fun mama mi
If you show me love I go show you too
When the payday when the money go come yeah yeah
But still on still
Alhamdullilah adupe lowo olorun oba
Alhamdullilah adupe fun olorun oba
Alhamdullilah adupe lowo olorun
Alhamdullilah adupe lowo olorun
Make the money enter
Holy holy Sentra
Fire burn dem enemies too ba teka
Won nibo lamagbe gba
Make the money enter plenty plenty
Make the money enter plenty plenty
When the money dey we go fargin fargin
Make the money enter plenty plenty