Back to Top

Tomzy Bobo - Hustler Belief (feat. Neyo Stoner) Lyrics

Tomzy Bobo - Hustler Belief (feat. Neyo Stoner) Lyrics
Official

Yeh e yeh,
Hmm hmmm hmmm
Major
TOMZY Yeh Yeh
Niga why you Dey dulling (you Dey dulling)
So many things wey fit make man craze for my head now now ehhh for my head now now
At the same time I Dey praying, I Dey praying
As Omo Ope tofe gbera gan o ma jade gan ann (oma jade gan)
Mama tell me say make I no gree (rara)
Many many things wey dey sup to mo Ope kole da so gan
Kole da so gan
I dey do my thing on low key
Day by day we dey moving
Turn on the light make we party ee eee eee(Ah)
Sebi na the boy wey Dey sober
Nigba yen kosi data ah
Jaiye lavida on local yeh e yeh
Sebi na the boy wey Dey sober
Nigba yen kosi data ah
Jaiye lavida on local yeh e yeh
Tomzy my gee am always on trips codine
Matriculation matric
Watin that one con mean o yeah
Awase wase kosi
I no say na god supper see
E go run am for me you go see
I Dey send you sn** u Dey wish me death
Dem Dey reason me less
They want make I fall but I stil dey carry first
If I hear NDlEa Argo carry first
And I go jump fence
If they catch me still I no go confess
Where u buy This Swif, na shrine
Kalakuta

Many many things wey dey sup tomo Ope kole da so gan
Kole da so gan
I dey do my thing on low key
Day by day we dey moving
Turn on the light make we party ee eee eee(Ah)
Sebi na the boy wey Dem sober
Nigba yen kosi data ah
Jaiye lavida on local yeh e yeh
Sebi na the boy wey Dey sober
Nigba yen kosi data ah
Jaiye lavida on local yeh e yeh
Sebi na why me I dey look up
And I dey move on
I Dey pray to my God make it just sup
Credit alert wey go boom up
Day by day we dey move onn yeh e yeh
Sebi na why me I Dey move on and I Dey move on
I dey pray to my God make e just sup
Credit alert wey go boom up yeh e yeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adewole Oluwadamilola, Akorede Opeyemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tomzy Bobo

Tomzy Bobo - Hustler Belief (feat. Neyo Stoner) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet