Che
Hmm hmmm hmm
Tomzy!!
Abami!!
Boy dey moving steady we dey hustle
Jah blessing kin ma buble
Every blesses day kin ma buble
I don hustle so tay ko'ma saalaro
Mama de lalaabaro
So many things wey dey do me then
Ohun sha lalaa joro
Back then when papa send me out
I be homeless I dey struggle gan
Mama no sleep she dey call me
I think am twice kin to jaade gan
Salary work latun'wa kiri
365 days ko sise
Gari lama'nmu taba jise
But base on believe he go soft one day
E sure for me and my brother man
Hm Baba run am for me eh
How you take dey run am for me
Cus I want to get this Money eh
Baba dakun run am for me
Baba run am for me eh
How you take dey run am for me
Cus I want to get this money eh
Baba dakun run am for me
Che
Ilahi, elitinu kan taa ni
Please concentrate I need your attention badly
I need you like I need belt I need you pass my daddy
Because to me and my daddy you be daddy
You gat it, that calling you is my habit
You don too deliver me na why you turn to my addict
My daddy make dem deliver my car key
Make I build house, make I buy house pass 30
Haters been dey show craze lately
Dem dey over do
Me dey stud the celling I dey cacalcu
I dey try gain my balance as he dey dambaru
Emi tio Jan lojokan e go gbaladun
Emi tio sun lojokan oma sunn
Emi tio sinmi adura moman pe oma boom
But ko'ma lo pe ju be far distance
Sore'nla funmi kawon enemy le wa bi gba
Hm Baba run am for me eh
How you take dey run am for me
Cus I want to get this Money eh
Baba dakun run am for me
Baba run am for me eh
How you take dey run am for me
Cus I want to get this money eh
Baba dakun run am for me