RABa
So many time we don try am
No be say we Dey lazy gan
Akuna matata
Ade n hustle gan
Sebi na the boy wey dem underrate se
Na de n wa ki ri
Kira Kita o do la laye
Omo ori mani
Kin ma se seru egbe laye
Mo de n gbadura
Mamma mi tun so fun mi pe
Made ra nu gba
Awon omo tio tomi
Koma shey she pe me ran nse eh
Kori semi lolowo, mashe mi loni se
When I deeyy when I see no one hun
Sebi na me see myself
Agats to dey pushing my self on low key
When I see no one
Ori se mi lolowo, kin mase talaka ah
Everyday by day I dey use am hustle gan
Just to make my Raba
Mama mi dey pray for me
Ko'mo mi dey make money
Cus I don't wan to go back home with empty hand
Na shenkin ni
Aha , enemies still dey make man worry gan
When we have no chance
So many time we don try am
No be say we Dey lazy gan
Akuna matata
Ade n hustle gan
Sebi na the boy wey dem underrate se
Na de n wa ki ri
Kira Kita o do la laye
Omo ori mani
Kin ma se seru egbe laye
Mo de n gbadura
Mamma mi tun so fun mi pe
Made ra nu gba
Awon omo tio tomi
Koma shey she pe me ran nse eh
Kori semi lolowo, mashe mi loni se
Make I go, make I see Raba yeh yeh
Wey go make me popular atipe
Make I no suffer
Na me know watin I dey see for my hood ye ye
Enemy plenty bi, Afiti
If I get this ba
Argo fit to talk o yeh yeh
Make dem no stress me o yeh yeh
I want to dey ginger myself o
Na money dey ginger my moral