EH
Badmanmiz on the beat
Scooda scooda
Scooda scooda
Scooda scooda
TME go run am
EH
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before oo
Cause
Tin ba gbe sori 440
Mafaja oo
Mafaja oo
Mafaja oo
Tin ba gbe sori 440
Mafaja oo
Mafaja oo
And i no go relent
Mafaja oo
Dem don sabi now
Look for me
I am not in town
Dem no fit slow me down
Cause at this rate
I dey move pass inflation
Like soldier
I stand attention
Dem wan see me fall
No be my portion
Give ma niggas dem
Standing ovation
Mama's prayer
Kept me on motion
As i dey chase the money
In bundles
Naim i dey pray for
Money wey go surplus
Ahbi wetin i dey work for
Make i dey from Malay
Enter Paris oo
Monday to Sunday
Ka Jaiye oo
With my Baby oh
With my Baby oh oh
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before oo
Cause
Tin ba gbe sori 440
Mafaja oo
Mafaja oo
Mafaja oo
Tin ba gbe sori 440
Mafaja oo
Mafaja oo
And i no go relent
Put me on i go deliver
Shout out to ma believers
Ma believers
Wey dey believe in me
Steady grinding kole sumi
Run around just for the money
Emi sturbborn ask my mummy
Anyhow it be kole Sumi
Kole sumi
Kole sumi
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before
It's real life and there's no magic
Dem whine me but i no panic
This speed i dey carry come
Dem never see before
Cause
Tin ba gbe sori 440
Mafaja oo
Mafaja oo
Mafaja oo ah