Friday Toba mada, blessings no ni
Essuaaaaaaa
Ha, what I'm feeling I can't say
Few hours ago I fit so good like Dangote
Few minutes ago I fit so sad and mofe keh
Who am grinding for mio mo but I gat bills wey I gat pay
Motivation keep me going so me I can't fail
Mo busy Mon te ike if not money werey faseyyyyy
Alhamdulillah I'm grateful lord say I can see
Owo tiwa loju mi ati good life lati 13th
Few minutes to go Wetin go sup me I can't say
Ole mu maga to one before to two koti got paid
They fit call am ritual Abo riwon awon ase
Irapada lomo shey tomo ti wewe seven days
I Don't want no negative energy around me
No one fit to stop me. nobody fit stop my blessings
One man Mopol Mo kan Shey this days I be like hmmm
Enemies dey plenty I see my brother tile kuuuu
No one can be trust everybody turn devil
Well no be today man like me dey chill with the devil
Upon which kind level see the setting see the circle
Them fit be your real dawg make them bite you from behind you
I still wan do four sum, I'm still grinding like who don lost
I still pray for long life am still active till kingdom come
I still Dey smoke Igbo, I still Dey do lotto on God
Any way nah way maga celebu yen bring am come
Nobody was there I say nobody dey there
When I dey do fasting and prayer tori maga
When I was buying data silence prayer kimu maga
When baba took my last card, fin shey Oshey igba, Kinle gba bank
Slow motion is f*cking better than your no motion
But I gat to go harder I still gat Lamborgh in my thoughts
I still dream of mansion I still got pictures with Burna boy
Nah me wan live soft life nobody send my papa come
I keep paying the price, I no price am but e too cost
I keep taking the Risk, I got to made it at all cost
Have been making money but I got to make some more
Dangote never stop tell me why tizzy go stop