Back to Top

Timmy Tvrner - DESIRE Lyrics

Timmy Tvrner - DESIRE Lyrics
Official

Make una leave am for tvrner yé my baby o
You can never never off my fire-fire-fire
This my only-only one desire sire sire

Sweet relief (relief)
Believe hundred degrees (ah)
E burn me (me)
E burn me for body e burn (e burn)
E burn, e be like salt-burn (salt burn)
Say na bumbum bigger than-any bumbum (bumbum)
Bounce around
Walk a little pompous
Sip on moët-chandon
Cos me I don go
Don go
Don go
(You can never never off my fire-fire-fire)
Tori me I don go, don go, don go
(This my only-only one desire sire sire)
This is my only one desire desire desire

Ouu ouu

Me I be living my life and painting a little picture that's all I do (I do, I do)
Omo the pound and dollars wey my boys dey envision o plenty kpor ju (kpor ju)
Since 2022 me and 2nsky we dey steady dey drop gbedu (gbedu)
Everybody ji jo skelewu (lewu)
Me ah finna pull up in a rendezvous (devu)
Tori me I don go
Me I don terimaka
Me I don fold
And I don dey lose all my mind composure
Make another nigga no dey follow me closer
HOLD
Omo me I don dey lose control
You had to be there when I sang "tvrner yé"
Na only D3KR, Obinna, Bolaji
Na only Boltie ati Sim Danboyi
Eshey oluwa ko dę lę sę ni to yé o
Ooo

OSHEY
Oya gbemi debe debe debe debe

She carry me go far far, carry me far far, carry me far far
Erima don carry manager head, e dey make a man dey crazy kolo
Inna dey make a man to crazy kolo o
(INAUDIBLE)
Make una leave am for tvrner yé
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Odude Timilehin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Timmy Tvrner

Timmy Tvrner - DESIRE Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Timmy Tvrner
Language: English
Length: 2:46
Written by: Odude Timilehin
[Correct Info]
Tags:
No tags yet