Back to Top

Shine Video (MV)






Tim Godfrey - Shine Lyrics




[ Featuring Prinx Emmanuel ]

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka

I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don't beg for bread
I got the best baker
I'm so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x


I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me.....


My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka

I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don't beg for bread
I got the best baker
I'm so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x


I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me.....


My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
[ Correct these Lyrics ]
Writer: RICARDO GEORGES FEGHALI, EURICO PEREIRA DA SILVA FILHO, LUIS FERNANDO DA SILVA, SERGIO HERVAL DE LIMA, PAULO CESAR DOS SANTOS, CLEBERSON HORSTH VIEIRA DE GOVEIA, JAMIE HARTMAN, KIRIS HOUSTON, JEM GODFREY, JAMIE HOUSTON, BILL PADLEY, JAMIE HOUSTON SCOGGIN
Copyright: Lyrics © BMG Rights Management, Walt Disney Music Company, Sentric Music, Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Tim Godfrey

Tags:
No tags yet