Uuu Yea Yea
Yawa
Yo oo
Me girl follow man cuz of Kudi
Kudi
She said I'm worth her time but she don leave me go
Kudi
Na these things wey I dey run from
Kudi
E don follow me come my junction
Kudi
Me girl follow man cuz of Kudi
Kudi
She said I'm worth her time but she don japa o
Kudi
Na these things wey I dey run from
Kudi
E don follow me come my doormouth o yea
O yea
Your'e my medicine and you know that
You give me vibes that I want and more
Vibes that I want and more
When the money no dey you run, you run
Now I want loose my brain o
Omor see my Odo
Odo Yewu hear me again
Kudi
Me girl follow man cuz of Kudi
Kudi
She said I'm worth her time but she don japa o
Na these things wey I dey run from
Kudi
E don follow me come my doormouth o yea
O yea
Me girl follow man cuz of Kudi
Kudi
She said I'm worth her time but she don leave me go
Kudi
Na these things wey I dey run from
Kudi
E don follow me come my junction
Anywhere you go me I follow go
You're driving me crazy
Make I no go road dey kolo
Cuz you know, you no know road
But you follow the rabba dey go
Anything wey concern you, dirty money
Omor, tiidii don comot body
Omor girl no dey form for me yea, Ahhh ahhh
See the bruises e no funny o
Cuz I put alot of work in that body wey dey work
All she wants is the money o
Tiidii wanna give you love and a million more
Dance to the rhythm and flow o
Omor tena give me one more o
Anything you want I'm gon do, oo
Yawa
Kudi
Me girl follow man cuz of Kudi
Kudi
She don leave me
Jeje follow man
Na these things wey I dey run from
E don follow me come my doormouth o yea
Jeje follow man o