Gbedu
Hey hey
Oluwababy leleyi o
Like play like play this journey is getting hard
This processing Dey make man sad
Nobody wey wan show concern But if money dey na to shoot on sight
Only baba God Dey my side
Only me know as I Dey survive
Been saving for a better life And tomorrow my savings go save me
Eh eh eh
Na mercy find me
Na blessing find me
Baba oshey, oshey
When I'm down
Na mercy find me
Na blessing find me
I want you to know if no be God ko si elomiran
Abo olorun mi lori mi
Tell bad belle make dem no beef me
Dem Dey wait make I give up
But I pretend mio ri won
Mo ngba adura, adura Agba
Ba wahala, sheybi italawa
I keep pushing I no Dey tire
Na sati ramoni Dey give me ginger
Eh eh
Blessing on my way eh
Mercy on me
When I look up to my story I give God the glory blessing on my way
Blessing on my way eh
Mercy on me
When I look up to my story I give God the glory blessing on my way
Eh eh eh
Na mercy find me
Na blessing find me
Baba oshey, oshey
When I'm down
Na mercy find me
Na blessing find me
I want you to know if no be God ko si elomiran
Na mercy find me, oshey
Na blessing find me, oshey
Na mercy find me, oshey
I want you to know if no be God ko si elomiran