Woayɛ ama me kɔ dan mu koraa mentumi nda
I know you know i can not love somebody else
I know,you know,i know Oo
Yee Yee Yee Yee Ye!
Fa ma me O
Fawo akoma nu ma me Oo
Odo make you no lie me Oo
I get plenty love for you
Cos of you i dey for church
I don turn good boy on God
Forget weytin dem talk
Your love make i feel pompous
Come my way,fine baby come my way
Don't make me wait in vain
Don't do me shawale
I don pray,I don fast
I don suffer wey i come get somebody like you
So why you come treat me like this
Like this Oo
Fa ma me O
Fawo akoma nu ma me Oo
Odo make you no lie me Oo
I get plenty love for you
Cos of you i dey for church
I don turn good boy on God
Forget weytin dem talk
Your love make i feel pompous
Fa ma me O
Fawo akoma nu ma me Oo
Odo make you no lie me Oo
I get plenty love for you
Cos of you i dey for church
I don turn good boy on God
Forget weytin dem talk
Your love make i feel pompous
Fa ma me O
Fawo akoma nu ma me Oo
Odo make you no lie me Oo
I get plenty love for you
Cos of you i dey for church
I don turn good boy on God
Forget weytin dem talk
Your love make i feel pompous